2014 IPC Athletics European Championships
De 2014 IPC Athletics European Championships na ebe track den field competition give athletes plus disability open to International Paralympic Committee (IPC) dem affiliate countries within Europe, plus Azerbaijan den Israel. Na dem hold am insyd Swansea, Wales den wey last from 18 to 23 August. Na dem stage de competition for Swansea University Stadium. Approximately 550 athletes wey komot 37 countries attend de games.[1]
Sports season of league or competition | World Para Athletics European Championships |
---|---|
Sport | Para-athletics |
Country | United Kingdom |
Ein location | Swansea |
Edition number | 4 |
Point for tym insyd | 2014 |
Organizer | International Paralympic Committee |
Russia win de Games atop de medal table plus 41 Gold medals, wey dem sanso collect de greatest overall medal haul plus 88.[2] De host nation, Britain, fini third.[2] Of de 37 nations wey dey compete, 34 manage make dem achieve podium finish.[3] Na der be seven world records set den further seven European records, insyd games na ebe beset by difficult weather conditions thru out de tournament.[4]
Venue
editNa de venue give de Championships be de Swansea University athletics stadium.[5]
Format
editDe 2014 IPC Athletics European Championships be invitational tournament wey dem dey take insyd track den field events. Dem no include combined sports insyd de 2014 Championships. No be all events wey dem open to all classifications, though na dem no contest events between classifications.
Na dem award athletes wey fini insyd first place de gold medal, second place de silver medal den third place de bronze. If three competitors per wey be available make dem challenge for event then dem no dey award bronze medal. Dem go dey class sam events as 'no medal' events.
Coverage
editAs plus de 2013 IPC Athletics World Championships, de IPC produce live streaming footage of de Championships for ParalympicSport.TV top. Insyd de United Kingdom Channel 4 continue dema commitment to para-sport plus dema own live streaming website den daily live coverage dem show for dema sisto channel More4 top.[6]
Events
editOpening ceremony
editDe Championship opening ceremony take place for de Swansea University Stadium for de nightie of 18 August de day before na dem hold de first events. Na de competition be officially open by Welsh Assembly Minister John Griffiths wey na de IPC president Sir Philip Craven follow plus address.[7]
De IPC flag dem carry into de stadium by schoolgirl Molly Hopkins, de youngest Swansea 2014 ambassador, Paralympian champion John Harris, swimmer Jack Thomas den games volunteer Harmony Dumay; before na dem raise am make dem signal de opening of de games. Na Welsh athlete Josie Pearson, ein coach Anthony Hughes, den for behalf of de officials by Matt Witt undertake de swearing of de oaths.[7]
Na dem provide entertainment for de venue by singers Shaheen Jafargholi den John Adams; den de Morriston Orpheus Choir.[7]
Classification
editMake dem ensure competition be as fair den balanced as possible, dem dey classify athletes dependent for how dema disability impacts for dema chosen event/s top. Thus athletes fi compete insyd event against competitors plus different disability to dema selves. Wer der be more dan one classification insyd one event, (for example discus throw F54/55/56), dem dey use a points system make den determine de winner.
- F = field athletes
- T = track athletes
- 11-13 – visually impaired, 11 den 12 dey compete plus sighted guide
- 20 – intellectual disability
- 31-38 – cerebral palsy anaa oda conditions wey dey affect muscle co-ordination den control. Athletes insyd class 31-34 dey compete insyd seated position; athletes insyd class 35-38 dey compete standing.
- 41-46 – amputation, les autres
- 51-58 – wheelchair athletes
Schedule
edit● | Opening ceremony | Events | ● | Closing ceremony |
Date → | 18 | 19 | 20 | 21 | 22 | 23 | |
---|---|---|---|---|---|---|---|
100 m | Men |
T12 T42 T44 T35 T36 T37 T38 T34 T54 |
T33 T53 T51 T13 T11 |
T47 | |||
Women |
T42 T44 T37 T34 T51 T53 |
T13 T54 T47 T38 T35 T12 T11 |
T36 | T33 T52 |
|||
200 m | Men |
T47 T44 |
T11 T12 T13 T35 T36 T37 T38 T42 T34 T53 |
T54 | |||
Women |
T36 | T12 T35 T44 |
T11 | ||||
400 m | Men |
T51 | T44 T36 T54 T52 T12 |
T53 T37 T38 T47 T13 T20 |
T11 T34 | ||
Women |
T13 T53 T47 T54 |
T20 T52 |
T44 T37 T38 T12 |
T11 | |||
800 m | Men |
T53 | T38 T34 T36 |
T54 | |||
Women |
T53 T54 |
T34 | |||||
1500 m | Men |
T52 | T54 | T20 | T38 T46 T11 | ||
Women |
T11 | T13 | T46 T13 T20 T54 | ||||
5000 m | Men |
T13 | T11 | T54 | |||
Women |
T54 | ||||||
4 × 100 m relay | Men |
T11-13 | |||||
Women |
T35-38 | ||||||
Long jump | Men |
T11 | T47 T12 T37 |
T20 | T36 T13 |
T38 T44 T42 | |
Women |
T38 T11 |
T12 | T37 T20 T42 |
T47 T44 |
|||
High jump | Men |
T12 | T42 | T47 | T44 | ||
Triple jump | Men |
T47 | |||||
Shot put | Men |
F20 F38 F57 |
F44 F32 |
F34 F42 F36 F35 |
F33 F12 F46 |
F55 F40 F37 F53 F41 | |
Women |
F37 F32 F35 |
F20 F40 F55 |
F12 | F36 F57 F41 |
F33 F53 F34 | ||
Discus throw | Men |
F12 F34 |
F56 F38 |
F52 F11 |
F44 | F57 F46 F42 | |
Women |
F55 F40 F52 F41 |
F57 | F11 F12 F44 |
F38 | |||
Javelin throw | Men |
F46 F42 |
F57 F34 F41 |
F44 F38 F56 |
F40 F54 |
F12 | |
Women |
F12 | F56 F46 F37 |
F34 F54 |
||||
Club throw | Men |
F32 | F51 | ||||
Women |
F51 | F32 | |||||
Ceremonies | ● | ● |
Medal table
editDe end medal table after day 5, dey show all medal winning countries.
* Host nation (Great Britain)
Rank | Nation | Gold | Silver | Bronze | Total |
---|---|---|---|---|---|
1 | Russia | 41 | 29 | 18 | 88 |
2 | Ukraine | 17 | 8 | 18 | 43 |
3 | Great Britain* | 16 | 19 | 17 | 52 |
4 | Germany | 14 | 17 | 15 | 46 |
5 | Finland | 9 | 3 | 4 | 16 |
6 | France | 8 | 8 | 4 | 20 |
7 | Switzerland | 8 | 3 | 6 | 17 |
8 | Poland | 6 | 15 | 10 | 31 |
9 | Spain | 6 | 9 | 10 | 25 |
10 | Netherlands | 5 | 4 | 5 | 14 |
11 | Italy | 4 | 5 | 2 | 11 |
12 | Bulgaria | 4 | 3 | 4 | 11 |
13 | Turkey | 4 | 3 | 2 | 9 |
14 | Ireland | 4 | 1 | 0 | 5 |
15 | Sweden | 3 | 2 | 2 | 7 |
16 | Greece | 2 | 5 | 5 | 12 |
17 | Austria | 2 | 2 | 0 | 4 |
18 | Croatia | 2 | 1 | 5 | 8 |
Czech Republic | 2 | 1 | 5 | 8 | |
20 | Lithuania | 2 | 1 | 2 | 5 |
21 | Belarus | 2 | 1 | 1 | 4 |
22 | Latvia | 2 | 0 | 1 | 3 |
23 | Portugal | 1 | 6 | 3 | 10 |
24 | Azerbaijan | 1 | 2 | 1 | 4 |
Hungary | 1 | 2 | 1 | 4 | |
26 | Slovakia | 1 | 1 | 1 | 3 |
27 | Iceland | 1 | 0 | 1 | 2 |
28 | Serbia | 0 | 5 | 1 | 6 |
29 | Denmark | 0 | 2 | 1 | 3 |
30 | Belgium | 0 | 2 | 0 | 2 |
31 | Luxembourg | 0 | 1 | 0 | 1 |
Norway | 0 | 1 | 0 | 1 | |
33 | Slovenia | 0 | 0 | 1 | 1 |
Totals (33 entries) | 168 | 162 | 146 | 476 |
Multiple medallists
editChaw competitors win multiple medals for de 2014 Championships. De athletes wey dey follow win four medals anaa more.
Name | Country | Medal | Event |
---|---|---|---|
Margarita Goncharova | Russia | Gold
Gold Gold Gold |
100m - T38
400m - T38 Long jump - T38 4 × 100 m relay - T35-38 |
Henry Manni | Finland | Gold
Gold Gold Gold |
100m - T34
200m - T34 400m - T34 800m - T34 |
Manuela Schär | Switzerland | Gold
Gold Gold Gold |
400m - T54
800m - T54 1500m - T54 5000m - T54 |
Marcel Hug | Switzerland | Gold
Gold Gold Bronze |
800m - T54
1500m - T54 5000m - T54 400m - T54 |
Kenny van Weeghel | Netherlands | Gold
Gold Silver Silver |
200m - T54
400m - T54 100m - T54 800m - T54 |
Marc Schuh | Germany | Silver
Bronze Bronze Bronze |
400m - T54
100m - T54 200m - T54 800m - T54 |
Highlights
editBroken records
editNa dem break fourteen records wey dey include seven world records.
Event | Round | Name | Nation | Time/Distance | Date | Record |
---|---|---|---|---|---|---|
Men's 400m T37 | Final | Andrei Vdovin | Russia | 50.91 | 22 August | WR |
Men's 5000m T13 | Final | Alexey Akhtyamov | Russia | 15:07.13 | 20 August | ER |
Men's High Jump T44 | Final | Maciej Lepiato | Poland | 2.17m | 22 August | WR |
Men's Discus Throw F44 | Final | Dan Greaves | Great Britain | 62.34m | 22 August | ER |
Men's Discus Throw F54 | Final | Drazenko Mitrovic | Serbia | 33.68 | 20 August | WR |
Women's 100m T12 | Semifinal | Oxana Boturchuk | Ukraine | 12.00 | 19 August | ER |
Women's 400m T38 | Final | Margarita Goncharova | Russia | 1:03.40 | 22 August | WR |
Women's 400m T44 | Final | Marie-Amelie Le Fur | France | 1:01.41 | 22 August | WR |
Women's 4 × 100 m Relay T35-38 | Final | Zhanna Fekolina
Margarita Goncharova Anna Sapozhnikova Svetlana Sergeeva |
Russia | 53.53 | 23 August | WR |
Women's Long Jump T37 | Final | Anna Sapozhnikova | Russia | 4.46 | 21 August | ER |
Women's Shot Put F37 | Final | Eva Berna | Czech Republic | 11.01 | 19 August | ER |
Women's Discus Throw F12 | Final | Sofia Oksem | Russia | 45.97 | 22 August | WR |
Women's Javelin Throw F53 | Final | Svitlana Stetsyuk | Ukraine | 10.50 | 22 August | ER |
Women's Club Throw F51 | Final | Joanna Butterfield | Great Britain | 17.68 | 22 August | ER |
Nations wey participate
editBelow be de list of countries wey gree make dem participate insyd de Championships wey de number of athlete dem request wey dem dey place for each.
- Austria 6
- Azerbaijan 5
- Belarus 6
- Belgium 5
- Bulgaria 10
- Croatia 15
- Denmark 7
- Estonia 2
- Finland 11
- France 19
- Germany 32
- Great Britain 52
- Greece 35
- Hungary 7
- Ireland 8
- Iceland 3
- Israel 2
- Italy 13
- Latvia 8
- Lithuania 11
- Luxembourg 1
- Montenegro 1
- Norway 4
- Netherlands 23
- Poland 33
- Portugal 22
- Romania 3
- Russia 74
- Serbia 9
- Slovakia 5
- Slovenia 2
- Spain 31
- Sweden 8
- Switzerland 9
- Czech Republic 12
- Turkey 24
- Ukraine 34
References
edit- ↑ "Swansea 2014". paralympic.org. Retrieved 13 November 2014.
- ↑ 2.0 2.1 "Medal Standings" (PDF). IPC. 23 August 2014. Archived from the original (pdf) on 3 September 2014. Retrieved 27 August 2014.
- ↑ "Placing Table" (PDF). IPC. 23 August 2014. Archived from the original (pdf) on 3 September 2014. Retrieved 27 August 2014.
- ↑ "Records Set: As of 23 Aug 2014" (PDF). IPC. 23 August 2014. Archived from the original (pdf) on 3 September 2014. Retrieved 27 August 2014.
- ↑ Davies, Gareth A (21 March 2013). "Swansea to host 2014 IPC Athletics European Championships". telegraph.co.uk. Retrieved 20 November 2013.
- ↑ Anderson, Gary (10 July 2014). "Bumper summer of Paralympic sports coverage as Channel 4 set to broadcast host of events". insidethegames.biz. Retrieved 20 July 2014.
- ↑ 7.0 7.1 7.2 "Swansea 2014: The Opening Ceremony". thewave.co.uk. 19 August 2014. Retrieved 21 August 2014.
External links
editWikimedia Commons get media wey relate to 2014 IPC Athletics European Championships.