Abirem (Ghana parliament constituency)

constituency wey dey Eastern Region, Ghana

Na Esther Obeng Dapaah be member of parliament give de constituency. Dem elect am for New Patriotic Party (NPP) dema ticket top wey she win majority of 5,889 votes cam turn de MP. She represent de constituency for 4th Republic parliament insyd.[1]

Abirem Constituency
constituency of the Parliament of the Republic of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEastern Region (Ghana) Edit

Make you see dis one too edit

  • List of Ghana Parliament constituencies

References edit

  1. MPs elected in the Ghanaian parliamentary election, 2008