Adansi North District

district for Ashanti Region, Ghana insyd

Adansi North District be one of de forty-three (43) districts wey dey Ashanti Region, Ghana.[1] Originally dem create am from two former districts for 17th February 2004. Adansi West District den Adansi East District; wey make de remaining part come join Obuasi Municipal District den Adansi South District respectively. For 15th March 2018, dem split de southeast part take create Adansi Asokwa District. De district dey de southern part of de Ashanti Region, wey Fomena be dema capital town

Adansi North District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydAshanti Region Edit
Coordinate location6°17′0″N 1°31′0″W Edit
Dey share bother plusBekwai Municipal District, Bosome Freho District, Obuasi Municipal District Edit
Coextensive withFomena Constituency, Adansi-Asokwa Constituency Edit
Map

Economy edit

Adansi North District get six natural forest reserves den Obuasi Gold Mine wey be de ninth (9th) gold mine wey bola for de planet top.

Education edit

Adansi North District get 195 schools den 4 hospitals, Fomena get de district education office.

Tourism edit

Dem get Kwapia shrine wey be major tourist attraction for de Adansi North District.

References edit

  1. "Carpenter sentenced to 25 years imprisonment for robbery - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. Retrieved 2021-05-29.