Akim Abuakwa South (Ghana parliament constituency)
constituency wey dey Eastern Region of Ghana
De Akim Abuakwa South constituency dey de Eastern region of Ghana insyd. De current member of Parliament for de constituency be Samuel Atta Akyea. Dem elect for New Patriotic Party (NPP) demma ticket top wey he win majority, plus 5,046 votes more than candidate wey be close de race, say he go win de constituency election den cam turn de MP.[1] He succeed Nana Addo Dankwa Akufo-Addo wey na he dey represent de constituency for de 4th Republic parliament for New Patriotic Party (NPP) demma ticket top.
Akim Abuakwa South Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Members wey dey Parliament
editFirst elected | Member | Party | Term |
---|---|---|---|
1956 | Kwasi Sintim Aboagye | Convention People's Party | 1956–1965 |
2004 | Nana Akufo-Addo | New Patriotic Party | 2004–2008 |
2008 | Samuel Atta Akyea | New Patriotic Party | 2008–present |