Akwatia (Ghana parliament constituency)
constituency wey dey Eastern region for Ghana insyd
Akwatia be one of de constituencies wey dey represent for de Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Akwatia dey de Denkyembour district wey dey Eastern Region for Ghana insyd.
Akwatia Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Dem locate for de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Dema Boundaries edit
De constituency dey de Denkyembour district wey dey Eastern Region for Ghana insyd.
Members wey dey Parliament edit
Election | Member | Party |
---|---|---|
1992 | Gilbert Kwasi Agyei | National Democratic Congress |
1996 | Alhaji Mohammed Erzuah Siam | National Democratic Congress |
2000 | Kinston Akomeng Kissi | New Patriotic Party |
2008 | Kofi Asare | New Patriotic Party |
Elections edit
Dem rerun de 2008 parliamentary election for 6 polling stations for 18 August 2009 insyd. Ebe NPP candidate wey win am.
Party | Candidate | Votes | % | ±% | |
---|---|---|---|---|---|
New Patriotic Party | Kofi Asare | 17,900 | — | — | |
National Democratic Congress | Baba Jamal Mohammed Ahmed | 15, 860 | — | — | |
Convention People's Party | Samuel Agyei | — | — | ||
Independent | Basil Ahiable | — | — | ||
Independent | Abrokwa Samuel | — | — | ||
Majority | 2,040 | — | — | ||
Turnout | — | — | — |
Make you see dis one too edit
References edit
- ↑ Yeboah, Isaac (18 August 2009). "EC declares NPP's Kofi Asare winner of Akwatia polls". Myjoyonline.com. Archived from the original on 25 September 2009. Retrieved 25 October 2023.