Ali Riley

New Zealand association football player

Alexandra Lowe Riley (born 30 October 1987) be professional footballer wey dey play as defender give Angel City of de American National Women's Soccer League (NWSL). Born insyd de United States, she dey represent de New Zealand national team.[1] She dey captain both ein club and national teams. As collegiate athlete, she captain de Stanford soccer team to two NCAA semi-finals den one final.

Ali Riley
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenNew Zealand, United States Edit
Country for sportNew Zealand Edit
Name wey dem give amAli Edit
Family nameRiley Edit
Ein date of birth30 October 1987 Edit
Place dem born amLos Angeles Edit
Languages edey speak, rep anaa signNew Zealand English Edit
Ein occupationassociation football player Edit
Position dem play for team top / specialitydefender Edit
Educate forStanford University, Harvard-Westlake School Edit
ResidenceLos Angeles Edit
Work period (start)2009 Edit
Sportfootball Edit
Award e receiveMember of the New Zealand Order of Merit Edit
Dema official websitehttp://aliriley.com Edit

Early life

edit

Born insyd Los Angeles, California to parents John Graham Riley den Beverly Fong Lowe, Riley attend St. Matthew's Parish School insyd Pacific Palisades den Harvard-Westlake School insyd North Hollywood, California. Na dem name am captain of de soccer team during ein senior season wey na she be two-time Mission League Offensive MVP as well as two-time first-team San Fernando Valley selection. As senior, she help lead de Wolverines to de 2006 Southern Section Division I final wey na dem name am to de All-CIF Southern Section Division I first team. Riley sanso compete for local soccer clubs LA Breakers FC[2] (formerly Westside Breakers) den Real SoCal (formerly SoCal United).[3]

Stanford University

edit

Riley attend Stanford University wey na she play give de Stanford Cardinal from 2006 to 2009. During ein freshman year, she start insyd fifteen of de eighteen matches she play. She play forward den score four goals plus two assists. As sophomore, she play sixteen games wey she start insyd fourteen of dem. She score two goals wey na she get two assists. During ein junior year, Riley convert from ein position for forward to outside back wey na she play almost exclusively for left anaa right full-back ever since, As senior, Riley start insyd each of de twenty-four games wey she score one goal plus one assist.[3]

Club career

edit

FC Gold Pride

edit

Insyd January 2010, na dem select Riley as de tenth pick insyd de first round of de 2010 WPS Draft by FC Gold Pride. While she play for ein natural right wing-back position give de NZ Women's National Team, she play professionally as left wing-back wey she get three assists insyd de 2010 run to de WPS championship by FC Gold Pride. Riley win de WPS Rookie of de Year award.

Western New York Flash

edit

Riley sign give Western New York Flash de 2011 season, wey she cam turn free agent after FC Gold Pride fail make dem find financial backers.[4]

Insyd de 2011 season na Riley be finalist for Defender of de year as de Flash sweep both de league season title wey dem then win de 2011 WPS Championship.

Insyd 2012, Riley re-sign plus Western New York Flash for de 2012 season, however, na de league fold before play begin.

LdB FC Malmö/FC Rosengård

edit

Plus de suspension of de WPS, she sign insyd 2012 plus LdB FC Malmö, 2011 Swedish League Champions. Insyd ein first game (de Supercupen), she assist for de winning goal. She play ein first full season insyd de Damallsvenskan for 2013 insyd. Plus LdB FC Malmö she fini top of de table.

Insyd September 2013 Riley re-sign plus LdB FC Malmö (since December 2013 dem rename am FC Rosengård) for de 2014 den 2015 seasons. FC Rosengård san win gold insyd de Damallsvenskan for 2014 insyd.

Insyd March 2015 she play both for full-back den forward insyd ein second Supercupen victory plus Rosengård. Insyd September 2015 she re-sign plus Rosengård. De team go on make dem win de Damallsvenskan for de third straight year, wey earn Riley ein fifth league championship for ein eight-year career insyd.

Chelsea

edit

For 26 June 2018, na dem announce say Riley go lef Rosengård insyd July make she join Chelsea insyd de English FA Women's Super League.[5]

Bayern Munich

edit

For 18 July 2019, Riley move go Bayern Munich of de Frauen-Bundesliga.[6]

Orlando Pride

edit

For 10 February 2020, Ali Riley return to de US wey she sign one-year contract plus option for additional year give de Orlando Pride.[7][8] Na dem postpone de season secof de coronavirus pandemic plus dem eventually schedule de NWSL go smaller schedule 2020 NWSL Challenge Cup tournament.[9][10] However, for 22 June 2020, de team withdraw from de tournament dey follow positive COVID-19 tests among both players den staff.[11]

Loan go FC Rosengård

edit

For 13 July 2020, she no able make she feature give de Pride, Riley return go Sweden make she be plus ein partner during de pandemic wey she rejoin Rosengård for loan.[12]

Angel City FC, 2022–

edit

For 27 January 2022, na dem trade Riley to Angel City FC for exchange for $15,000 for allocation money insyd den third-round pick insyd de 2023 NWSL Draft. As result of de trade, na she be able make she play insyd ein hometown for de first time for ein career insyd.[13] During de club ein inaugural season, na Riley start as defender insyd 19 of de 20 games she play wey she record 1,591 minutes for de pitch top.[14] De club fini dema first season insyd eighth place plus 8–9–5 record.[15]

During de 2023 season, Riley start 15 of de 19 games she play.[14] She score ein first goal give de club during 2–2 draw against Chicago Red Stars for 17 September.[16] Angel City fini insyd fifth place during de regular season wey dem advance to de playoffs for de first time[17] wer na OL Reign eliminate dem insyd de quarter final match.[18]

International career

edit
 
Riley dey play give New Zealand insyd May 2011

She be US-born to New Zealand poppie, Riley represent New Zealand for de 2006 Women's U-20 World Cup finals.[19] She make ein senior debut insyd 5–0 loss to Australia for 6 February 2007,[20] wey she represent New Zealand for de 2007 FIFA Women's World Cup insyd China,[21] wer na dem lost 5–0 to Brazil, 2–0 to Denmark den 2–0 to China.[22]

Riley sanso play every minute give de New Zealand squad insyd de 2008 Summer Olympics wer na dem draw plus Japan (2–2) before dem loose to Norway (1–0) den de United States (4–0).[23] Na Riley ein first international goal she score insyd de final of de OFC Women's Nations Cup as New Zealand qualify for de 2011 FIFA Women's World Cup plus 11–0 win over Papua New Guinea.[24]

For 27 June 2011, Riley earn ein 50th A-international cap insyd 2–1 loss to Japan insyd New Zealand ein opening group stage match for de 2011 FIFA Women's World Cup.[25] Insyd de final seconds of extra time for de match v. Mexico insyd she assist for de goal wey dey tie wey give de Football Ferns dema first point insyd World Cup group stage.

Insyd de 2012 Olympics Riley play every minute of de Football Ferns' four games. Insyd de preliminary round games de Ferns loose 1–0 to Great Britain den Brazil wey dem beat Cameroon 3–1. Na dis be de first victory by NZ football team insyd de Olympics. Plus de victory de Ferns advance go de second round base for goal differential top. Insyd de quarter-final de Ferns play de USA wey dem loose 2–0.

Insyd 2013 Riley start give New Zealand insyd series of games wey dey establish de Football Ferns as force wey dey grow insyd international competition. De Ferns win de Vallais Cup wey dem beat #4 Brazil 1–0 den #16 China 4–0 wey dem sanso get ties dem play #10 Australia, #3 Japan den #1 USA.

She feature insyd all New Zealand ein three matches for de 2015 FIFA Women's World Cup insyd Canada.[26]

Insyd de 2016 Rio Olympics Riley play every minute of de Football Ferns dema three games. De Ferns loose 2–0 to USA, 3–0 to France wey dem beat Colombia 1–0.

Na Riley be de captain of de Football Ferns since de 2017 Cyprus Cup.

Insyd April 2019, na dem name Riley go de final 23-player squad for de 2019 FIFA Women's World Cup.[27]

For 20 July 2023, Riley captain New Zealand insyd de country ein first World Cup victory ever. Insyd de opening game of de 2023 FIFA Women's World Cup, New Zealand beat Norway 1–0.[28]

Oda work

edit

Media

edit
 
Kelley O'Hara den Riley host de Just Women's Sports pregame show before de 2022 NWSL Championship.

Insyd 2021 Riley start dey host Off the Ball show give sports website Just Women's Sports.[29][30]

Books

edit

Insyd 2023, Riley release cookbook wey dey feature plant-based recipes title Girls Gone Veg plus ein former Orlando Pride teammate Toni Pressley.[31]

Ein life matter

edit

Riley be of Chinese descent.[32] Ein poppie John Riley be native New Zealander den ein mommie Bev Lowe be Chinese-American. Dem first meet wen dem both job plus de RAND Corporation.[33]

Riley cam engaged to ein fiancee Lucas Warrer Nilsson insyd March 2024.[34]

Career statistics

edit

Club

edit
As of match she play 26 April 2024.[35]
Appearances den goals by club, season den competition
Club Season League National Cup Continental Other Total
Division Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals
Pali Blues 2009 USL W-League 7 0 3 0 10 0
FC Gold Pride 2010 WPS 23 0 1 0 24 0
Western New York Flash 2011 15 0 1 0 16 0
Total 45 0 5 0 50 0
Rosengård 2012 Damallsvenskan 19 0 1 0 5 0 1 0 26 0
2013 20 1 3 0 23 1
2014 19 1 6 0 25 1
2015 21 1 5 0 6 0 1 0 33 1
2016 22 0 4 0 6 0 1 0 33 0
2017 21 1 5 0 4 0 30 1
2018 10 0 5 0 15 0
Total 132 4 20 0 30 0 3 0 185 4
Chelsea 2018–19 FA WSL 9 0 1 0 2 0 4 2 16 2
Bayern Munich 2019–20 Bundesliga 3 0 1 0 3 0 7 0
Orlando Pride 2020 NWSL
2021 20 0 4 0 24 0
Total 32 0 6 0 5 0 4 2 47 2
Rosengård (loan) 2020 Damallsvenskan 17 1 1 0 18 1
Angel City FC 2022 NWSL 20 2 6 0 26 2
2023 18 1 4 0 1 0 19 1
2024 5 0 5 0
Total 43 3 10 0 1 0 50 3
Career total 269 8 37 0 35 0 13 2 354 10
  1. ^ Dey include de Svenska Cupen, FA Cup, DFB-Pokal, NWSL Challenge Cup
  2. ^ Dey include de UEFA Champions League
  3. ^ Dey include de USL W-League playoffs, WPS playoffs, Svenska Supercupen, FA League Cup, NWSL Playoffs
  4. ^ De 2020 Season end up cancelled secof Covid-19 wey Riley no take part insyd de NWSL Challenge Cup before she leave for Sweden

International goals

edit
New Zealand score list first, score column dey indicate score after each Riley goal.
International goals by date, venue, opponent, score, result den competition
No. Date Venue Opponent Score Result Competition Ref.
1 8 October 2010 North Harbour Stadium, Auckland, New Zealand Papua New Guinea 1–0 11–0 2010 OFC Championship [36]
2 6 September 2022 Titan Stadium, Fullerton Philippines 2–1 2–1 Friendly

Honours

edit

FC Gold Pride

  • Women's Professional Soccer: 2010

Western New York Flash

  • Women's Professional Soccer: 2011

FC Rosengård (formerly LdB FC Malmö)

  • Damallsvenskan: 2013, 2014, 2015
  • Svenska Supercupen: 2012, 2015, 2016
  • Svenska Cupen: 2016, 2017, 2018

New Zealand

  • OFC Women's Nations Cup: 2010, 2014, 2018

Individual

  • Nike Junior Women's Player of de Year 2006
  • Nike National Women's Player of de Year 2006, 2008, 2009, 2010, 2011
  • Oceania Football Confederation Women's Player of de Year 2009, 2010
  • FIFPRO World XI short-list (55 players): 2016, 2017[37]
  • IFFHS OFC Woman Team of de Decade 2011–2020[38]
  • WPS Rookie of de Year: 2010
  • WPS All Pro selection (First XI): 2010, 2011[39]
  • Damallsvenskan All Star Selection (First XI): 2013, 2014, 2015, 2016, 2017
  • All-Pac-10 freshman first team: 2006
  • TopDrawerSoccer.com Team of de Season: 2009
  • All-Pacific Region first team: 2009
  • All-Pac-10 first team: 2009
  • Pac-10 women's soccer Scholar-Athlete of de Year: 2009
  • Stanford University, Pat Strathairn Best Competitive Athlete Award: 2010

Orders

  • Member of de New Zealand Order of Merit: 2024[40]

References

edit
  1. "Caps 'n' Goals, New Zealand Women's national representatives". The Ultimate New Zealand Soccer Website. Retrieved 11 June 2009.
  2. "LA Breakers FC".
  3. 3.0 3.1 "Ali Riley player profile". Stanford University. Archived from the original on 19 February 2012. Retrieved 23 February 2013.
  4. "Western New York snaps up Riley". NZ Football. 13 December 2010. Archived from the original on 25 July 2011.
  5. "Ali Riley: Chelsea Women to sign New Zealand defender from FC Rosengard". BBC Sport. 26 June 2018. Retrieved 9 July 2018.
  6. "CHELSEA WOMEN DEPARTURE AS ALI RILEY MOVES TO BAYERN MUNICH". Chelsea FC. 18 July 2019. Retrieved 18 July 2019.
  7. "Orlando Pride Signs New Zealand Women's National Team Defender Ali Riley". www.orlandocitysc.com.
  8. Rosen, Haley (10 February 2020), Ali Riley talks her return to the US, Just Women's Sports
  9. "NWSL, CPL delay start of 2020 seasons due to Covid-19". SportBusiness. 21 March 2020.
  10. "NWSL announces 2020 Challenge Cup presented by P&G and Secret". www.nwslsoccer.com.
  11. "Orlando Pride Statement Regarding 2020 NWSL Challenge Cup Participation". www.orlandocitysc.com.
  12. "Orlando Pride Defender Ali Riley Loaned to FC Rosengård". Orlando City SC. 13 July 2020. Retrieved 13 July 2020.
  13. "Orlando Pride Acquire 2023 Draft Pick, Allocation Money from Angel City FC". www.orlandocitysc.com.
  14. 14.0 14.1 "A. Riley". SoccerWay. Retrieved 23 March 2024.
  15. "2022 Angel City FC". Soccerway. Retrieved 23 March 2024.
  16. "Ali Riley and Jun Endo score as Angel City plays Chicago to draw". Los Angeles Times. 18 September 2023. Retrieved 23 March 2024.
  17. "Angel City FC season preview: Aiming to become contenders". Los Angeles Daily News. 15 March 2024. Retrieved 23 March 2024.
  18. "Reign edge Angel City in NWSL quarterfinals as Rose Lavelle returns in Megan Rapinoe's final home game". The Athletic. Retrieved 23 March 2024.
  19. "Sixty seconds with: Ali Riley". Herald on Sunday. 15 May 2016. Retrieved 11 September 2018.
  20. "Caps 'n' Goals, New Zealand Women's national representatives". The Ultimate New Zealand Soccer Website. Retrieved 22 September 2008.
  21. "New Zealand Squad List, 2007 Women's World Cup". FIFA. Archived from the original on 13 July 2008. Retrieved 22 September 2008.
  22. "Tournament Statistics – New Zealand". FIFA. Archived from the original on 13 July 2008. Retrieved 24 September 2008.
  23. "Olympic Football Squads Named". New Zealand Olympic Committee. 4 July 2008. Archived from the original on 5 July 2008. Retrieved 4 July 2008.
  24. "Football Ferns reach World Cup in style". NZFootball.com. 8 October 2010. Archived from the original on 25 July 2011.
  25. "Football Ferns move on". Archived from the original on 3 July 2011. Retrieved 3 July 2011.
  26. "FIFA player's stats". FIFA. Archived from the original on 24 October 2012. Retrieved 28 June 2015.
  27. "Football Ferns squad revealed for World Cup". 28 April 2019 – via www.nzherald.co.nz.
  28. McIntyre, Doug (20 July 2023). "New Zealand makes history with country's first World Cup victory ever". Fox Sports. Retrieved 20 July 2023.
  29. Hruby, Emma (28 June 2022). "Off the Ball with Ali Riley launches third season with new flavor". Just Women's Sports. Retrieved 4 November 2022.
  30. Louie, Jesse (8 April 2021). "Off the Ball with Ali Riley, Ep 1: Marta Magic". Just Women's Sports. Retrieved 4 November 2022.
  31. "On Her Mark: Soccer pros discuss new 'Girls Gone Veg' cookbook". NBC Sports Boston. 28 November 2023. Retrieved 13 March 2024.
  32. "NWSL preseason preview: Ali Riley on reckoning with her identity and inspiring Asian-American girls to play". 17 March 2021.
  33. Culpepper, Chuck. "Ali Riley, the California-born co-captain of New Zealand, welcomes the world," The Washington Post, Monday, July 17, 2023. Retrieved 18 May 2024.
  34. "Instagram".
  35. "Ali Riley player profile". Soccerway. Retrieved 11 February 2020.
  36. "OFC 2010 final New Zealand 11 – 0 Papua New Guinea". Archived from the original on 3 March 2016.
  37. "FIFPRO 2017 Voting on World Best XI".
  38. "IFFHS WOMAN TEAM – OFC – OF THE DECADE 2011–2020". IFFHS. 31 January 2021.
  39. "WPS announces best XI of 2011". WPS. 7 September 2011. Archived from the original on 14 January 2012. Retrieved 7 September 2011.
  40. "New Year Honours 2024: the full list". The New Zealand Herald. 30 December 2023. Retrieved 30 December 2023.
edit

Wikimedia Commons get media wey relate to Alexandra Riley.