Alima Moro
Alima Moro (dem born am 5 February 1983)[1] be Ghanaian footballer wey dey play as goalkeeper.[2]
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Alima |
Family name | Moro |
Ein date of birth | 5 February 1983 |
Place dem born am | Bawku |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | association football player, futsal player |
Position dem play for team top / speciality | goalkeeper |
Member give sports team | Ghana women's national football team |
Sport | football |
Ein international career
editMoro play give de Ghana women's national team,[3] between 2011 den 2013.[4] Dem komot am from de national team for 2013 insyd after she accuse de former coach, A. K. Edusei, for corruption.[5] Moro claim for interview insyd plus Ghanaian daily say sum of de national team players get dema place.[6] For December 2013 insyd, she return come de national team.[7][8]
Ein awards
editFor de 2011–12 season insyd, na dem vote am de best African footballer for Italy insyd. For 23 October 2013 dem award am de Ghana-Italy Excellence Awards for Brescia insyd. De Ghana Football Association sanso award am de best goalkeeper.
Ein futsal
editIn addition to ein football career, she play futsal give Fontanafredda Futsal Club Caffé dae Tose for Italy insyd for two years.[1]
References
edit- ↑ 1.0 1.1 Reggie Tagoe, "Alima Moro hits top form in Italy", GhanaWeb, 7 April 2012.
- ↑ "GFA dropped me like a piece of rag - Alima", Ghana Web.
- ↑ Osei Kofi Accuses Black Stars Of Bribery SpyGhana.com.
- ↑ Unknown (2013-12-24). "SPORTS LOUNGE: QUEENS COACH BASIGI TO INVITE ITALIAN BASED GOALEE ALIMA MORO". SPORTS LOUNGE. Retrieved 2023-11-03.
- ↑ Alima Moro denies bribing coach Edusei
- ↑ Ghana FA chief Crentsil warns bribe taking coaches
- ↑ 2014 World Cup: Ex-Ghana star Osei Kofi claims players bribe coaches to get into Black Stars
- ↑ Black Queens invite 26 players to prepare for final AWC qualifier