Aloe Vera (film)

Ghanaian film

Aloe Vera be 2020 Ghanaian film wey Manaa Abdallah plus Anny Araba Adams produce. Wey Peter Sedufia co-produce den sanso direct am.[1][2][3][4]

Aloe Vera (film)
film
TitleAloe Vera Edit
Genredrama film, romance film Edit
Country of originGhana Edit
Original language of film anaa TV showEnglish Edit
Publication date2020 Edit
DirectorPeter Sedufia Edit

Plot

edit

Two group of pipo dey live for de same village, Aloes den Veras. Dem get harsh rivalry wey dey go on even reach dema kiddies dem, wey each side get dema own trademark color. When de kiddie of de town leaders, Aloewin den Veraline, fall in love, dem for find way make dem bring de two communities togeda, despite de animosity. De community later on cam turn one as result of de relationship between de two.[5]

Cast

edit
  • Aaron Adatsi as Aloewin
  • Ngozi Viola Adikwu as Verari
  • Benjamin Adaletey as Paa Vera
  • Kofi Adjorlolo as Papa Aloe
  • Ben Affat as Aloeway
  • Eric Agyemfra as Vera Man 1
  • Kobina Amissah-Sam as Father
  • Rhoda Okobea Ampene as Vera Woman 1
  • Fred Nii Amugi as Mr. Aloemele
  • Adjetey Anang as Aloedin
  • Akofa Edjeani Asiedu as Mama Aloe
  • Edinam Atatsi as Midwife
  • Mawuko Awumah as Mr. Aloegede
  • Alexandra Ayirebi-Acquah as Veralin
  • Grace Omaboe
  • Nana Ama Mcbrown as Maa Vera
  • Peter Ritchie as Vera Man 2
  • Priscilla Opoku Agyemang as Aloemaria
  • Fiifi Coleman
  • Gloria Safo as Verani
  • Roselyn Ngissah as Aloemay
  • Beverly Afaglo as Mother
  • Naa Ashorkor as Veranda
  • Solomon Fixon Owoo as Aloekay
  • Adamu Zaaki as Aloebay

Production

edit

Dem announce de film title for 2019 insyd, wey dem announce say de director, Peter Sedufia, dey build 100 houses make he create one village for filming for Dabala, Volta Region for Ghana. Dem sanso mention say actors Priscilla Opoku Agyemang, Nana Ama Mcbrown, den Roselyn Ngissah go dey act for de movie.[6] Na dem bring Worlasi make he provide de film ein soundtrack.[7] Sedufia talk say de movie be "upgrade" of ein previous project, wey dem design am make e give people something wey go make dem feel say dem no waste dema money den time."[8]

Aloe Vera dem plan say dem go use N58,204,500, but dem end up use pass N77,606,000 secof heavy rain come damage dema equipment, so dem need extend dema filming time.[9] De rain sanso damage de film set wey Sedufia state prove sey ebe major challenge.[10]

Release

edit

Dem premiere Aloe Vera for Ghana on March 6, 2020 for Accra insyd.[11] Dem drop one trailer make dem hype de film, wey Glitz Africa talk say "De film get star-studded cast, plus dem wear blue den yellow wey give us hint about de story. 'Aloe Vera' show how tribalism dey cause two young lovers wey fall in love, but dem no fit be togeda, like say dem drown inside love river".[12] De premiere tickets sell out fast-fast, wey GhanaWeb talk say de film ein social media campaign be de secret to ein success. Dem promote am well for social media top, so people dey eager make dem watch am.[11][13]

Sedufia cam out later dat year say dem go put de movie for Netflix top, so people fi watch am online.[14]

Reception

edit

Citinewsroom review Aloe Vera, dem write say "Aloe Vera get heart wey dey show for everybody, and e dey de right place. De screenplay be like feather, e no get weight, wey e no dey move any story mountain. But de predictability no stop am from make e be de feel-good hit wey I no expect."[15]

References

edit
  1. "Peter Sedufia premieres new movie 'Aloe Vera' on March 6". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2020-03-02. Retrieved 2021-02-20.
  2. "'Aloe Vera' will soon be on Netflix – Peter Sedufia". www.ghanaweb.com. 2020-03-09. Retrieved 2021-02-20.
  3. "Aloe Vera – NFA MAIN". Archived from the original on 2021-10-23. Retrieved 2021-02-20.
  4. Annang, Pamela (3 March 2020). "Peter Sedufia to premiere new movie 'Aloe Vera' on March 6". Graphic Online. Archived from the original on 2020-03-20. Retrieved 15 April 2021.
  5. Asankomah, Tony (2020-02-18). "Trailer Alert: Here's a first look at what "ALOE VERA" is all about". GhMovieFreak. Retrieved 2021-02-20.
  6. "Peter Sedufia announces title of new movie 'Aloe Vera'". GhanaWeb. 2019-09-05. Retrieved 2021-04-14.
  7. "Mcbrown, Fred Amugi, Others Star In Peter Sedufia's 'Hollywood' Film". Modern Ghana. Retrieved 2021-04-14.
  8. "Ghana film industry hasn't shot a film like "Aloe Vera" - Nana Ama McBrown (VIDEO)". Pulse Ghana. 2020-02-05. Retrieved 2021-04-14.
  9. "How Ghanaian film director blew over N77 million on "Aloe Vera" (VIDEO)". Pulse Nigeria. 2020-05-21. Retrieved 2021-04-14.
  10. "I cried during one of my shoots because the challenges were too much - Peter Sedufia". GhanaWeb. 2020-07-01. Retrieved 2021-04-14.
  11. 11.0 11.1 ""Aloe Vera" first premiere sold out (PHOTOS)". Pulse Ghana. 2020-03-09. Retrieved 2021-04-14.
  12. "Peter Sedufia's 'Aloe Vera' trailer amplifies existence of tribal discrimination in 21st century". Glitz Africa Magazine. Archived from the original on 2020-02-24. Retrieved 2021-04-14.
  13. "Director of Aloe Vera shares 5 reasons why you must watch the film". GhanaWeb. 2020-02-24. Retrieved 2021-04-14.
  14. "'Aloe Vera' will soon be on Netflix – Peter Sedufia". GhanaWeb. 2020-03-09. Retrieved 2021-04-14.
  15. "Film review: Aloe Vera offers some charm in its vibrant retort to irrational tribalism". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2020-03-09. Retrieved 2021-04-14.
edit