Asokore Mampong
Asokore Mampong be Asokore Mampong Municipal Assembly ein capital, district wey dey Ashanti region of Ghana insyd.[1] Popularly dem know am sake of Kumasi Academy wey be senior high school[2] den SSNIT Affordable housing projects. Nana Boakye-Ansah Debrah be Asokore Mampong chief.
Continent | Africa |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Asokore Mampong Municipal District |
Ein location | Ashanti Region |
Coordinate location | 6°42′0″N 1°34′0″W |
Geography
editBoundaries
editDe Asokore Mampong Municipality dey share boundaries plus Kumasi Metropolitan Assembly, KMA.
De town wey dey border for de north be Parkoso, den Mesuam, wey dey west by Sepe Tinpomu den Adanyasie, wey dey east be Nsenie-Kentinkronu den to de south be Ayigya.[3]
Location
editAsokore Mampong be 10 kilometres from de centre of Kumasi. Asokore Mampong be dormitory town.[4]
Education
editDem know Asokore Mampong secof Kumasi Academy,[5][6] second cycle institution wey dey locate for der.[7]
E be residential area give workers for chaw companies for Kumasi insyd, chaw hostels be available so say dem go serve students wey comot de Kwame Nkrumah University of Science and Technology (KNUST).
Healthcare
editDe Garden City Hospital, Academy Clinic den Legacy Hospitals dey locate for Asokore Mampong insyd.[8]
Notable places
editDe affordable housing projects get bola site for de area insyd for ein buildings.[9] Two additional notable places dey. De Osei Tutu Nyamekesie den Okomfo Anokye sword dey locate for de town insyd.De Asokore Mampong Palace be bola wey dem san design am well wey dey locate for de town ein centre. De palace dey tap for 4acre top. Nana Boakye-Ansah Debrah wey be de chief for de town wey design den build am.
References
edit- ↑ "Ghana Districts: A repository of all Local Assemblies in Ghana". www.ghanadistricts.com. Retrieved 2023-11-26.
- ↑ Boateng, Kojo Akoto (2017-04-05). "Kumasi Academy 'mysterious' deaths caused by meningitis". Citi 97.3 FM - Relevant Radio. Always. Retrieved 2023-11-26.
- ↑ Asokore Mampong Municipal Assembly
- ↑ Sekyere East District
- ↑ "Educational Institutions". www.centralregion.gov.gh. Archived from the original on 1 August 2017. Retrieved 12 August 2011.
- ↑ "References » Schools/Colleges". www.modernghana.com. Retrieved 12 August 2011.
- ↑ "List of Secondary Schools in Ghana". www.ghanaschoolsnet.com/. Retrieved 12 August 2011.
- ↑ "Asokore_Mampong.pdf" (PDF). mofep.gov.gh. 13 January 2021. Retrieved 26 November 2023.
- ↑ Affordable housing scheme begins in Kumasi. ModernGhana.com.