Asuogyaman (Ghana parliament constituency)
constituency wey dey Eastern region for Ghana insyd
Thomas Apem Nyarko be de member of parliament give de constituency. Dem elect am for National Democratic Congress (NDC) dema ticket top wey he win majority of 1,135 votes[1] cam turn de MP. He succeed Kofi Osei Ameyaw wey represent de constituency for de 6th Republic parliament insyd for New Patriotic Party (NPP) dema ticket top.
Asuogyaman Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Members wey be Parliament
editName | Party | Parliament |
---|---|---|
Kwamena Dwamena-Aboagye | NDC | 2nd |
Dwamena Bekoe | NDC | 3rd |
Kofi Osei-Ameyaw | NPP | 4th |
Joses Asare-Akoto | NDC | 5th |
Kofi Osei-Ameyaw | NPP | 6th |
Thomas Ampem Nyarko | NDC | 7th |
Thomas Ampem Nyarko | NDC | 8th |
Make you see dis one too
edit- List of Ghana Parliament constituencies