Badji Mokhtar Annaba University

varsity insyd Algeria

Badji Mokhtar - Annaba University, (Arabic: جامعة باجي مختار - عنابة), dem sanso dey bell am Annaba University anaa UBMA, dey locate insyd Annaba, Algeria, for de north eastern coast of Algeria.

Badji Mokhtar Annaba University
university
Year dem found am1975 Edit
Dem name afterBadji Mokhtar Edit
CountryAlgeria Edit
Edey de administrative territorial entity insydAnnaba Edit
Coordinate location36°54′52″N 7°44′34″E Edit
Member ofAgence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities Edit
Dema official websitehttp://www.univ-annaba.dz/ Edit
Map

Dem found am insyd 1975 wey dey organize into eight faculties. Dem name de university after Badji Mokhtar, Algerian freedom fighter wey die during de Algerian War for 19 November 1954.[1]

General

edit

De university get 43,406 students, 2,900 lecturers, den 1,905 administrative den support staff. Badji Mokhtar - Annaba University dey offer courses for undergraduate den postgraduate level. Every year dem dey admit over 8,000 national den international graduate den postgraduate students to de university for study. BMAU be involved insyd bilateral exchange agreements.[2]

References

edit
  1. "Guelma: Badji Mokhtar revient". djazairess.com (in French). 21 November 2010.
  2. admin. "L'UBMA en Bref - www.univ-annaba.dz". www.univ-annaba.dz (in French). Retrieved 2020-07-23.
edit

Wikimedia Commons wey dey media relate to Badji Mokhtar Annaba University.