Badou Boy

1970 Senegalese film

Badou Boy be one 1970 Senegalese film, wey Djibril Diop Mambéty direct. De film follow de adventures of Badou Boy, one small boy wey no dey fear, as him dey travel through de streets of Dakar for city buses.

Badou Boy
short film
Country of originSenegal Edit
Original language of film anaa TV showWolof Edit
Publication date1970 Edit
DirectorDjibril Diop Mambéty Edit
ScreenwriterDjibril Diop Mambéty Edit
ProducerDjibril Diop Mambéty Edit
Distributed byCalifornia Newsreel Edit

Plot

edit

Sarcastic look at Senegal ein capital wey follow de adventures of wat de director describe as "somewhat immoral street urchin who is very much like myself".[1] Dem set de film against de backdrop of bustling Dakar insyd de late 1960s. "Cop" dey believe "Boy" be menace to society buh he be merely street kid wey dey try survive. As "Boy" dey lead "Cop" for a chase thru de shantytowns to de city centre of Dakar, director Djibril Mambéty dey give a nod to Charlie Chaplin ein model of silent films. Na Mambéty for san den san return to de theme of lonely people for de edge of society. De character of "Boy" dey stand out as particularly poignant. Mambéty sanso dey lay de basis for de profound critique of dem dey corrupt Western influences for Africa top - hallmark of ein films.

Reception

edit

Badou Boy win Silver Tanit award for 1970 Carthage Film Festival for Tunisia. Dem show am for 1973 Cannes Film Festival.

Badou Boy no dey show for UK till 2006. Buh wen dem show am, people hail am as classic wey dem forget.[2] E premiere for Africa in Motion Film Festival for October 2006 at Filmhouse Cinema for Edinburgh.[3]

Dem show 4K restore version of dis film for Museum of Modern Art for January 2022. The Film Foundation's World Cinema Project and Cineteca di Bologna do de restore work for L'Immagine Ritrovata and L'Image Retrouvée laboratories, from de original 35mm internegative.[4]

Cast

edit
  • Lamine Bâ as Badou Boy
  • Al Demba Ciss as Brigadier Al
  • Christoph Colomb as Friend
  • Aziz Diop Mambety as Landlord

References

edit
  1. Barlet, Olivier. "Djibril Diop Mambety, the one and only". Archived from the original on 2006-08-05.
  2. "African classic film screening: Djibril Diop Mambéty's Badou Boy" (PDF). De Montfort University. Archived from the original (PDF) on 2011-12-16. Retrieved 2011-01-30.
  3. "AiM Films". Africa in Motion. Archived from the original on 2020-07-08. Retrieved 2011-01-30.
  4. "To Save and Project: The 18th MoMA International Festival of Film Preservation" (PDF). MoMA. Retrieved 2022-01-15.
edit