Berekum West District
district wey dey Bono Region, Ghana
Berekum West District be one of de twelve districts in Bono Region, Ghana.[1] Originally na edey part of den old bola Berekum District for 10 March 1989, wey dem take create am from de den Berekum-Jaman District Council (wey dem later upgrade am go municipal assembly status wey dem rename am as Berekum Municipal District for 29 February 2008); until de western part of de district was split off to create Berekum West District for 15 March 2018; thus dem rename de part wey remain as Berekum East Municipal.[2] De assembly dey for de western part for de Bono Region den Jinijini be ein capital town.[3]
Berekum West District
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Bono Region |
Coordinate location | 7°26′0″N 2°39′0″W |
References
edit- ↑ "Brong Ahafo to be known as Bono Region". Graphic Online. Retrieved 2020-08-13.
- ↑ "Brong-Ahafo Regional Minister inaugurates Berekum West District Assembly". GhanaWeb. Retrieved 2024-01-13.
- ↑ "District Berekum West District, Ghana, Bono - City, Town and Village of the world". en.db-city.com. Retrieved 2024-01-13.