Betty Acquah
Betty Acquah (dem born am 20 March 1965) be Ghanaian feminist painter. She dey use de techniques of pointillism, oil painting den acrylic.[1][2]
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Betty |
Family name | Acquah |
Ein date of birth | 20 March 1965 |
Place dem born am | Cape Coast |
Languages edey speak, rep anaa sign | Fante, English, Akan |
Ein occupation | painter |
Educate for | Kwame Nkrumah University of Science and Technology, Holy Child High School, Ghana, Wesley Girls' High School |
Copyright status as creator | works protected by copyrights |
Ein early life den education
editShe be native of Cape Coast wey dey Ghana, she spent part of ein school for Wesley Girls' Senior High School den Holy Child School. Wey she further go Kwame Nkrumah University of Science den Technology wer she obtain master's degree for Visual Arts insyd wer she dey specialize for painting insyd. She san plete professional arts course for Tokyo School of Art for Japan.[3]
Ein career
editAcquah dey work for seven years for de art gallery of de Center for National Culture wey dey Accra wey she dey curate exhibitions for Berj Art Gallery from 2002 dey go 2005. She be member of Ghana Association of Visual Artists.[4] For June 2019 insyd, she talk for sam interview insyd plus Newsday BBC say she dey hope say she go open sam national art gallery for Ghana.[5]
Acquah exhibit ein body for Ghana, Nigeria, de United Kingdom, India, Germany, Spain, Japan den de United States.[4]
Ein work dey highlight de Ghanaian women wey she dey see as de "unsung heroes of de republic of Ghana".
References
edit- ↑ Ago, Tommytwohatsin Art • 2 Years (2017-12-31). "Ghanaian dancers by Betty Acquah". Steemit. Retrieved 2019-09-24.
- ↑ "Patrick William Dodoo and others exhibit Luxury Arts at Orca Deco Art Exhibition in celebration of Ghana's Independence Month". GhanaWeb. 1970-01-01. Retrieved 2024-01-13.
- ↑ "Art: Betty Acquah | Maple Tree Literary Supplement -issue17". www.mtls.ca. Retrieved 2019-09-24.
- ↑ 4.0 4.1 "Betty Acquah". Retrieved 2019-09-24.
- ↑ "BBC World Service - Newsday, Calling for a national art gallery in Ghana". BBC. Retrieved 2019-09-24.