Chinese Zhusuan
Zhusuan (Chinese: 珠算; pinyin: zhūsuàn; literally: "bead calculation") be de knowledge den practices of arithmetic calculation through de suanpan anaa Chinese abacus. For de year 2013 insyd, dem add for UNESCO Representative List of de Intangible Cultural Heritage of Humanity top.[1] While dem dey decide for de inscription top, de Intergovernmental Committee note say "Chinese people dey consider Zhusuan as sam cultural symbol of demma identity as well as sam practical tool; wey dem transmit from generation go generation, ebe calculating technique wey dem adapt say ego multiple aspects of daily life, serve multiform socio-cultural functions den offer de world sam alternative knowledge system."[2] De movement say dem go get Chinese Zhusuan for de list insyd be by Chinese Abacus den Mental Arithmetic Association.
Dey replace | tray |
---|---|
Country of origin | China |
Intangible cultural heritage status | Representative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity |
Described at URL | http://www.unesco.org/culture/ich/en/RL/chinese-zhusuan-knowledge-and-practices-of-mathematical-calculation-through-the-abacus-00853, https://ich.unesco.org/en/RL/00853, https://ich.unesco.org/fr/RL/00853, https://ich.unesco.org/es/RL/00853 |
Ein History
editNa Zhusuan be abacus wey dem invent for China insyd for de end of de 2nd century CE wey ereach ein peak for de period from de 13th go de 16th century CE tym insyd. For de 13th century insyd, na Guo Shoujing (郭守敬) dey use Zhusuan dey calculate de length of each orbital year wey he see say ebe 365.2425 days. For 16th century insyd, Zhu Zaiyu (朱載堉) use Zhusuan calculate de musical Twelve-interval Equal Temperament. Wey again for 16th century insyd, Wang Wensu (王文素) den Cheng Dawei (程大位) write respectively Principles of Algorithms den General Rules of Calculation, summarizing den refining de mathematical algorithms of Zhusuan, wey e further boost de popularity den promotion of Zhusuan. For de end of de 16th century, dem introduce Zhusuan give neighboring countries den regions.[3]
For culture insyd
editZhusuan be sam important part of de traditional Chinese culture. Zhusuan get sam far-reaching effect for various fields of Chinese society top, like Chinese folk custom, language, literature, sculpture, architecture, etc., wey edey create sam Zhusuan-related cultural phenomenon. For example, ‘Iron Abacus’ (鐵算盤) dey refer sambody wey be good for calculating insyd; ‘Plus three equals plus five den minus two’ (三下五除二; +3 = +5 − 2) dey mean quick den decisive; ‘3 times 7 equals 21’ dey indicate quick den rash; wey for sam places wey dey China insyd, sam custom be dey say you go talk kiddies demma fortune by say you go place various daily necessities for demma top for demma first birthday wey you go make dem choose one wey go predict demma future lives. Among de items be sam abacus, wey dey symbolize wisdom den wealth.[3]
References
edit- ↑ "Chinese Zhusuan, knowledge and practices of mathematical calculation through the abacus". www.unesco.org. UNESCO. Retrieved 29 November 2016.
- ↑ "Decision of the Intergovernmental Committee: 8.COM 8.8". www.unesco.org. UNESCO. Retrieved 29 November 2016.
- ↑ 3.0 3.1 "Nomination File No. 00426". www.unesco.org. UNESCO. Retrieved 29 November 2016.