Dan Botwe
Daniel Kweku Botwe (born February 26, 1958)[1] be Ghanaian ICT specialist den politician.[2][3] He be de Member of Parliament give Okere Constituency wey dey Eastern Region.[4] Na he be de Minister of Information and National Orientation for de Agyekum Kuffour administration insyd. Na he dey serve as de Minister for Regional Reorganization and Development wey now he be de Minister for Local Government, Decentralization den Rural Development for Nana Akuffo Addo government insyd both first[5] den second term.[6]
Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Daniel Kweku Botwe |
Name wey dem give am | Daniel, Dan |
Family name | Botwe |
Ein date of birth | 26 February 1958 |
Place dem born am | Abiriw |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | politician, software engineer, business executive |
Educate for | Kwame Nkrumah University of Science and Technology, Kumasi Academy, Achimota School |
Work location | Accra |
Political party ein member | New Patriotic Party |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian parliamentary election |
Religion anaa worldview | Christianity |
Ein early life den education
editDem born Dan Kwaku Botwe on February 26, 1958 for Eastern Region wey dey Ghana. He komot from Abiriw Akuapem.[1] He go primary den middle school for Mabang wey dey de Ahafo-Ano District for Ashanti Region. He cam get ein GCE ordinary level certificate for Kumasi Academy den ein GCE advanced level certificate for Achimota School for 1977 insyd. He get admission for Kwame Nkrumah University of Science and Technology wey he go pursue Bachelor of Science degree insyd computer science.[2]
Ein job life
editFor 1985 insyd, Ghana Cocobod employ Botwe as computer analyst. He job der until 1993, wey he enter private business. Dem appoint am director for Danmaud Limited, private company for Accra insyd.[2]
Ein life matter
editDan Kwaku Botwe marry wey he get three kiddies. He be Christian plus de Presbyterian denomination.[7]
References
edit- ↑ 1.0 1.1 "Dan Botwe, Biography". GhanaWeb. Retrieved 6 March 2021.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 "Daniel Botwi". Ghana MPS. Retrieved 21 June 2017.
- ↑ Online, Peace FM. "NPP Must Ban Alan & Nana Addo - Dan Botwe". Peace FM Online - Ghana news. Retrieved 4 August 2023.
- ↑ "Okere NPP congratulates Dan Botwe". Vibe Ghana. Retrieved 21 June 2017.
- ↑ "2nd Ministerial list out: Akufo-Addo creates new ministries, re-aligns old". My Joy Online. 11 January 2017. Archived from the original on 31 July 2017. Retrieved 21 June 2017.
- ↑ "Not true that all MMDCEs are to handover by May 20 - Dan Botwe". Graphic Online. Retrieved 20 May 2021.
- ↑ "Profile of 2nd Batch of Ministers". Ghana News Agency. Retrieved 21 June 2017.