Ernestina Naadu Mills
Ernestina Naadu Mills (née Botchway) be Ghanaian educator den former First Lady of Ghana. Na she be de wife of former Ghanaian presido John Atta Mills (dem born am 21 July 1944 – she die 24 July 2012) wey she be recipient of Humanitarian award from de Health Legend Foundation.[1][2] Na she be de Second Lady of Ghana from 1996 dey go 2001. She teach for 33 years, wey she teach for schools like Aburi Girls' Senior High School, Achimota School den Holy Trinity Cathedral Senior High School. Dem honour am for other countries den Ghana too secof ein contribution to children's education.[3][4]
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Ernestina Naadu Mills |
Name wey dem give am | Ernestina |
Family name | Mills |
Place dem born am | Accra |
Spouse | John Evans Atta Mills |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Ga |
Ein occupation | politician, educator, nutritionist |
Position ehold | First Lady of Ghana, Second Lady of Ghana |
Educate for | Aburi Girls' Senior High School, University of Ghana |
Academic degree | diploma, Bachelor of Arts, master's degree |
Academic major | family and consumer science |
Work location | Greater Accra Region |
Political party ein member | National Democratic Congress |
Ein early life den education
editCornelius Teye Botchway, cocoa businessman den Madam Alberta Abetso Abbey, dem all be natives for Prampram town for de Greater Accra Region insyd wey dem born Ernestina Naadu Botchway for Accra insyd.[5] Mills attend Aburi Girl's Secondary School as de former Cocoa Marketing Board wey now be Ghana Cocoa Board (COCOBOD), grant am full scholarship, after she pass ein Common Entrance Examination. After she receive ein GCE Ordinary Level certificate, she chop two years as teacher for de Specialist Training College (STC) for Winneba insyd.[5][6]
After she teach for Kototabi Mixed school for two years wey she san return go STC so sey she go obtain Diploma insyd Home Economics. Na she get desire make she continue dey improve ein body whilst she dey teach, she attend de University of Ghana, Legon wey she plete Bachelor of Arts degree insyd Sociology den Psychology. She san so get Master of Philosophy degree insyd Sociology, she specialize for Deviant Behaviour den Control insyd.[5][7]
Ein career
editAs she plete ein teacher training course she teach for Kotobabi (One) Mixed Middle School for two years.[5] After she graduate plus Diploma insyd Home Economic she return go ein alma mater, Aburi Girl's Secondary School make she teach Home Economic, she specialise for Clothing den Textile Design insyd for nine years.[6] Later nu she teach for de Holy Trinity Cathedral School den Achimota School. She teach for 33 years.[5][6]
Mills sanso serve as de Director of Education for de Greater Accra Region insyd. For ein role as director she job togeda plus de Regional Director den five oda district directors wey dey direct de teaching den learning process wey dem dey ensure de smooth running of schools for de Greater Accra Region insyd.[5][6]
Political roles
editSecond Lady of Ghana
editFirst Lady of Ghana
editFree School Uniform Initiative
editGirl Child Activism
editFoundation for Child Education
editUNESCO Youth 2012
editEin life matter
editErnestina Naadu Mills marry Ghana ein former presido John Evans Atta Mills before he die for 2012 while he dey office insyd.[8] Mills be Chistian wey she dey worship plus de Legon Interdenominational Church (LIC) wey locate for de University of Ghana, Legon.[5]
Ein oda works
editMills be ardent member of de International Council on Alcohol and Addictions (ICAA), group wey dey educate de general public for de ills effects den consequences if people dey use hard drugs den dey quaf.[5]
Honours den recognition
editGoodwin College, East Hartford, wey dey Connecticut, USA, award Mills plus honorary doctorate of humane letters degree for de school ein commencement ceremony for July 2011 insyd secof she devote ein life make dem dey improve de access den quality of education of kiddies wey be underprivilege den enhance girl child education for Ghana insyd.[9][10]
For October 2014 insyd, de Health Legend Foundation honour am plus Eagle Award wey dey de Honorary Legendary Award Category unders secof ein work den contribution go de health sector de tym na she be First den Second Lady of Ghana.[2][1]
References
edit- ↑ 1.0 1.1 "Spy Ghana". 25 October 2014.
- ↑ 2.0 2.1 realbossukule (25 October 2014). "Photos - H.E. Kuffour, Okyeame Kwame, Naadu Mills and more honoured". News Ghana. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ "College honours Naadu Mills for contributing to child education". Modern Ghana. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ "College honours Naadu Mills for contributing to child education". BusinessGhana. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ 5.0 5.1 5.2 5.3 5.4 5.5 5.6 5.7 "Meet Naadu Mills - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ 6.0 6.1 6.2 6.3 Amamoo, Joseph (2011). Ghana: 50 Year of Independence. Xlibris Corporation. p. 699. ISBN 978-1-4628-3761-8.
- ↑ "Meet Naadu Mills". Modern Ghana. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ "Obituary: Ghana's President John Atta Mills". BBC News. 24 July 2012. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ Traynor, Melissa (11 June 2011). "Ghana Official To Receive Honorary Degree From Goodwin College". Courant Community. Retrieved 18 February 2021.
- ↑ Traynor, Melissa (9 June 2011). "Goodwin College Graduates Class Of 471". Courant Community. Retrieved 18 February 2021.