Faustina Ampah
Faustina Ampah (dem born am November 30, 1996) be Ghanaian defender wey she currently dey play give Belarus side, FC Minsk. Ampah be one of de two Ghanaians wey play for round of 32 of UEFA Women's Champions League for October 2017 insyd.
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Given name | Faustina |
Family name | Ampah |
Date of birth | 30 November 1996 |
Place dem born am | Accra |
Languages dem dey speak, wrep anaa sign | English |
Occupation | association football player |
Position dem play for team top / speciality | defender |
Sports team ein memba | FC Minsk, Lokomotiva Brno Horní Heršpice, CS Mars Bischheim |
Sport | football |
Award dem receive | Belarusian Premier League, Belarusian Women's Cup, Belarusian Premier League, 2018 WAFU Women's Cup |
Ein club career edit
Ampah begin ein professional football career for Ghana insyd, plus Blessed Ladies wey she end de 7 -year stay plus de Kasoa base side as she join Czech Republic ein Lokomotiva Brno Horní Heršpice for loan. Na Faustina Ampah dey part of de FC Minsk team for de 2017-18 UEFA Women's Champions League insyd, dem exit de competition for de round of 32, dem lose to Slavia Prague wey she cam turn de first Ghanaian wey play for de round of 32 for de UEFA Women's Champions League insyd.
Ein international career edit
Faustina Ampah get ein FIFA World Cup debut for de 2012 FIFA U-20 Women's World Cup wey Japan host am for 2012 insyd. Na ein debut game be against United States wey e end 4:0 for United States dema favor.[1] Na Faustina Ampah be part of de 2014 FIFA U-20 Women's World Cup den 2016 FIFA U-20 Women's World Cup wey e make am de Ghanaian per wey represent de nation for three FIFA U-20 Women's World Cup.
Ampah ein first competitive tournament for de Ghana women's national football team be de 2018 WAFU Women's Cup. She play all five games for de tournament wey she help de Black Queens go de first place title. She score semifinal equalizer against Nigeria women's national football team.[2] She chop de player of de match for dat game insyd.
Honours edit
club edit
FC Minsk
- Belarusian Women's Super Cup 2017 Runner Up
- Belarusian Premier League (women) 2017 Winners
- Belarusian Women's Cup 2017 Winners
- Belarusian Premier League (women) Super Cup 2018 - Winners
National Team edit
Ghana Women's National Football Team
- 2018 WAFU Women's Cup Champions
References edit
- ↑ Fifa. "Faustina AMPAH". Fifa. Fifa. Archived from the original on August 9, 2014. Retrieved September 7, 2017.
- ↑ Duah, George (February 25, 2018). "Ghana emerge as winners of WAFU B with a 1:0 win against Ivory Coast". ocsportsnews.com. Archived from the original on March 14, 2018. Retrieved May 13, 2024.
External links edit
- Faustina Ampah – FIFA competition record (archived)
- Faustina Ampah at Soccerway