Free SHS

Free Senior High Education for Ghana insyd

De Free Senior High School (Free SHS) education policy for Ghana insyd be government dema initiative wey dem introduce for 2017 September. Nana Akufo-Addo ein promise Ghana people say he go do wey he do am.[1] De policy be one of the promise wey de President give for ein campaign for Ghana dema 2016 election time nu, he talk say ebe something wey dey hia waa for Ghana ein educational system insyd.[2] De policy ein theme be 'access, equity den equality" so say e go follow de United Nations dema Sustainable Development Goals nu, wer member countries dey amalgamate dis themes for dema educational systems insyd so say e go certify adequate learning experiences give students.[3] Politicians den social workers all allocate de duty so say e go ensure de policy ein efficiency, productivity den further development. Dis leaders dey span from chaw government departments wey dey include Ghana ein Ministry of Finance den Economic Planning, Ghana Education Service den Ministry of Education for Ghana insyd.[2] as dem launch the polici, dem appoint Abraham Attah say make he be de ambassador secof ein popularity den achievements, so say he go fi make de polici beneficial give de whole country.[4] De polici get sam main pillers de government wan achieve. de pillars be access,equity den quality. every bro dey appreciate dis effort.[5] Anoda person wey be second ambassador be Rahim Banda he san be actor for Ghana.[6]

Free Senior High School
education policy
CountryGhana Edit
Dey apply to jurisdictionGhana Edit
Tym dem startSeptember 2017 Edit
St. Thomas Aquinas SHS demma entrance

References

edit
  1. "President Akufo-Addo Launches Free SHS Policy". presidency.gov.gh. Retrieved 2020-05-26.
  2. 2.0 2.1 Kyeremanteng, Harriet. (2016). Assessing stakeholder participation in policy formulation and implementation: The case study of the Free Senior High School Policy in Ghana. (PDF). The University of Ghana, Legon: pp.1-80. Retrieved 15 April 2020
  3. United Nations Sustainable Development Goal 4 (SDG 4) | Education within the 2030 Agenda for Sustainable Development. (2020). Retrieved 22 April 2020
  4. "One moment, please..." web.archive.org. 2023-06-02. Retrieved 2024-05-21.
  5. freeshs.gov.gh
  6. ghanapubliceye.com