Gobɛ
Ghanaians dema chow
Gari den beans be type of chow wey dey Ghana. E be common say you go see am for de southern part of Ghana. More times de people dey bell am sam names depending on de area. Some names like; bober, borbor[1] anaa gobɛ,[2] yo ke gari den even red red.[3]
Ingredients
editHow dem dey prepare
edit- Soak de beans for water inside for like 24hours den boil so say e go make soft[5]
- Heat palm oil plus onion so say e go add flavor
- Take light gari plus spoon den mix am plus de beans den de oil
- Make sure say dem mix evenly
- De next thing you for do be say you fry de riped plantain
- Put de fried plantain den de avocado on your mixture den serve
- You fit to add any vegetables if you dey like
Nutritional significance
editGob3 be very nutrious sake of gari dey give starch which dey give de body energy.[6] Beans sanso dey give de body some essential minerals sake of e dey contain iron den protein.
External links
editReferences
edit- ↑ "Economic hardship: Ho workers resort to eating 'gari' and beans". www.ghanaweb.com. Archived from the original on 2019-06-06. Retrieved 2019-06-06.
- ↑ "Ghana and Africa in Stills — Gari and beans (Gob3) with fried ripped plantain..." immigrantslenz.tumblr.com. Retrieved 2020-11-23.
- ↑ 3.0 3.1 "Beans Stew & Fried Plantain (Red Red) - Homefoods - the food ingredients people". www.homefoodsghana.com. Retrieved 2019-06-06.
- ↑ spicyfafa. "Kidney Beans, Gari with Palmoil Stew". spicyfafa. Retrieved 2019-06-06.
- ↑ "Ghanaian recipes - Gari and Beans(yorke gari) - Wattpad". www.wattpad.com. Retrieved 2019-06-06.
- ↑ "Health Benefits of Processed Cassava – Gari". The Chronicle. Retrieved 2019-06-06.