Haruna Seidu
Alhaji Haruna Seidu be Ghanaian politician den member of parliament give de Wenchi constituency wey dey Bono Region.[1][2][3]
Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Haruna Seidu |
Name wey dem give am | Seidu |
Family name | Haruna |
Ein date of birth | 4 February 1974 |
Place dem born am | Wenchi |
Native language | Bono |
Languages edey speak, rep anaa sign | Bono, English |
Ein occupation | politician, manager, marketer |
Position ehold | Member of the 8th Parliament of the 4th Republic of Ghana |
Academic degree | master's degree |
Academic major | marketing |
Work location | Wenchi |
Political party ein member | National Democratic Congress |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian general election |
Religion anaa worldview | Islam |
Ein early life den education
editDem born Haruna for 4 February 1974 wey he komot from Wenchi wey dey Bono Region for Ghana insyd. He get ein Masters for Business Admin for Marketing for 2015 insyd.[1]
Ein career
editNa Haruna be de Marketing den Administrative Manager give Lamini Investment Ghana Limited.[4] He be farmer.[5]
Ein political career
editHaruna be member of NDC wey currently he be MP give Wenchi Constituency.[4] He chop de parliamentary seat plus 26,068 votes wey dey make 51.1% for de total vote whilst de NPP parliamentary candidate, George Yaw Gyan-Baffuor get 23,102 votes wey dey make 45.3% of de total votes.[5][6]
Committee
editHaruna be member of de Special Budget Committee.[1]
Ein life matter
editHaruna be Muslim.[1]
Philanthropy
editFor January 2022 insyd, he donate 36 new wheelchairs give sum PWDs wey dey Wenchi Municipal insyd.[2]
References
edit- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 "Parliament of Ghana". www.parliament.gh. Retrieved 2022-01-29.
- ↑ 2.0 2.1 "Stop discriminating against persons living with disabilities – Wenchi MP to Ghanaians - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. 2022-01-26. Retrieved 2022-01-29.
- ↑ "Don't Keep Money Under Your Matress" - Alhaji Seidu Haruna". Ghananewsprime. 2021-03-03. Retrieved 2022-01-29.
- ↑ 4.0 4.1 "Haruna, Seidu". Ghana MPS. Retrieved 2022-01-29.
- ↑ 5.0 5.1 "I'm ready to confront challenges of Wenchi — MP". Graphic Online. Retrieved 2022-01-29.
- ↑ FM, Peace. "2020 Election - Wenchi Constituency Results". Ghana Elections - Peace FM. Retrieved 2022-01-29.