Janet Egyir
Ghanaian footballer
Janet Egyir (dem born am 7 May 1992]) be Ghanaian footballer wey dey play as a defender give Israeli Ligat Nashim club, Hapoel Katamon Jerusalem FC den de Ghana women's national team. Na she be part of de team wey go 2014 African Women's Championship.[1] For 2018 insyd, dem give am best player of de tournament for de 2018 WAFU Women's Cup.
Janet Egyir
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Country for sport | Ghana |
Name wey dem give am | Janet |
Family name | Egyir |
Ein date of birth | 7 May 1992 |
Place dem born am | Sekondi-Takoradi |
Languages dem dey speak, rep anaa sign | English, Fante |
Ein occupation | association football player |
Position dem play for team top / speciality | defender |
Sports team ein memba | Sekondi Hasaacas F.C., Hapoel Jerusalem F.C., Ungmennafélagið Víkingur, Ungmennafélagið Afturelding, Knattspyrnufélagið Fram |
Sport | football |
Participant in | 2014 African Women's Championship, 2018 WAFU Women's Cup |
International goals
editNo. | Date | Venue | Opponent | Score | Result | Competition |
---|---|---|---|---|---|---|
1. | 16 February 2018 | Stade Robert Champroux, Abidjan, Ivory Coast | Niger | 2–0 | 9–0 | 2018 WAFU Zone B Women's Cup |
2. | 8–0 | |||||
3. | 24 February 2018 | Treichville Sports Park, Abidjan, Ivory Coast | Ivory Coast | 1–0 | 1–0 |
Club career
editVíkingur Ólafsvík 2016
editFor May 2016 insyd she sign Víkingur Ólafsvík wey dey Iceland.
Honours
edit- WAFU Women's Cup player of de tournament : 2018