Josephine Kuuire
Josephine Ngminvielu Kuuire be Ghanaian photographer, digital artist, graphic designer den activist.[1]
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Josephine |
Family name | Kuuire |
Place dem born am | Ghana |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | digital artist, militant, photographer, graphic designer |
Educate for | University of Ghana, Leonia High School |
Work location | Accra |
Ein Early life den Education
editShe dey cam from Ghana. Josephine Ngminvielu Kuuire get bachelor's degree for social work den music insyd from de University of Ghana. She start dey explore photography as artist for Leonia High School wey dey New Jersey, wer she take basic den advanced course for photography insyd.[2] As she dey return cam Ghana for 2009 insyd, she decide say she go continue ein photographic career, wey she work as freelance photographer as na she dey university.[2]
Ein Awards
editNa she be de winner of de Portraits Ghana Photography Prize wey Dutch Embassy wey dey Ghana den de Nuku Studio organize am for 2017 insyd. Dem shortlist ein work among de top ten finalists for Ghana for de Kuenyehia Art Prize for Contemporary Ghanaian Arts for 2018 insyd.[3]
References
edit- ↑ "Meet Josephine Kuuire the Ghanaian creative behind the beautiful murals celebrating historic women in Accra". Bra Perucci Africa. 16 October 2020. Retrieved 30 January 2023.
- ↑ 2.0 2.1 Shalewa (16 October 2020). "Meet Josephine Kuuire the Ghanaian creative behind the beautiful murals celebrating historic women in Accra". Bra Perucci Africa. Retrieved 19 August 2021.
- ↑ "#LLABlog – Josephine Kuuire, the co-creator and digital designer of the walls in the streets of Ghana – Leading Ladies Africa". leadingladiesafrica.org. 28 October 2020. Retrieved 19 August 2021.