Ketu North Municipal District
district for Volta Region, Ghana insyd
Ketu North Municipal District, people san dey bell am Ketu-Dzigbe Municipal District, be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana. Na first ebe part of den times Ketu District for 10th March 1989, wey dem create am from den times Anlo District Council, wey dem come tear de northern side take make Ketu North District for 29th February 2008,[1] wey de side wey remain be Ketu South District. Lata dem raise am go municipal district assembly status for 15th March 2018 take make Ketu North Municipal District. De municipality dey de southeast part of de Volta Region wey Dzodze be de capital town.
Ketu North Municipal District
Year dem found am | 2008 |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Volta Region |
Ein location | Volta Region |
Coordinate location | 6°12′47″N 0°58′16″E |
Towns
editAside Dzodze wey be de capital den the administrative centre, de district get oda villages den towns:
- Adrume
- Agowodome
- Afife
- Dekpor-Horme
- Dekpor Yia
- Devego
- Ehie
- Ehihorme
- Kasu
- Kave
- Kporkuve
- Ohawu
- Penyi
- Tadzewu
- Weta
- Xife
- Atiteti
- Avalavi
- Klenorma
References
edit- ↑ "Ketu-North District is born". General News of Saturday, 1 March 2008. Ghana Home Page. Retrieved 2009-08-14.