Kofi Adu

Ghanaian actor

Alexander Kofi Adu (born May 25, 1969), originally komot Ashanti Region of Ghana but he dey live for Accra Newtown ein suburb called Asantewaa,[1] chaw people know am as Agya Koo. He be actor den comedian for Ghana.[2] He be one big star for Kumawood, wey he act for over 200 Ghana movies, wey dey include Obaatanpa, Away Bus, Black Star, den Ma Tricki Wo.

Kofi Adu
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name wey dem give amKofi Edit
Ein date of birth25 May 1969 Edit
Place dem born amKumasi Edit
Native languageAkan Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish Edit
Ein occupationactor Edit
Notable workJoni Waka, Key Soap Concert Party, Away Bus Edit

Ein Career

edit

Kofi Adu komot from Ashanti Region for Ghana, but he dey live for Accra Newtown, wey dem dey bell Asantewaa. Na he job as cobbler, dey repair shoe. Dem discover Adu for 1995 on one Ghana comedy show (Key Soap Concert Party) wey dey GTV (Ghana National Television) for National Theater for Accra, wer he dey work as comedian, dey warm up crowd before dem stage de main drama.

For July 2008, den give am National Award from de former Presido John Agyekum Kufuor. Buh originally, he cam Accra make he sing, no be make he act. Agya Koo act for plenty Ghana movies, buh 15 of dem be ein favorite.[3][4]

Agya Koo no dey follow de normal way wey actors dey follow, wey dem go read script well before dem go start dey act for film insyd. He tell Joy FM ein former morning show host Kojo Oppong Nkrumah say, normally, dem dey give actors script two weeks before dem start shoot, buh ein own talent wey God give am, allow am to improvise widout script.[3]

He dey act movies plus Aboagye Brenya, Lil Win, Kwaku Manu, Mercy Aseidu den chaw odas.[5]

Ein life matter

edit

Insyd June 2016, na Adu remarry Rita Asiedu insyd London, UK after dem date for 4 years. Na he previously marry Victoria Owusu Adomako buh dem divorce. He be Christian.[6]

Ein Net worth

edit

Agya Koo, de famous Ghana actor, get estimated net worth wey dey between $500,000 den $700,000. Ein net worth make am one of de richest actors for Ghana. He get all ein money for ein plenty movie roles, endorsements, sponsorships, den oda tins wey he dey do. He own music band den film production studio wey dem dey call Tetemmofra. He act for over 100 movies. He show ein new mansion for 4th June 2023 for Kumasi.

Filmography

edit
  • Key Soap Concert Party
  • Agya Koo Gbegbentus
  • Three Desperate Friends
  • House of Commotion
  • Evil Heart (2008) - John
  • Kumasi Yonko (meaning - Kumasi Friendship) (2002)
  • Obi nnim awie ye (meaning - No one knows the end)
  • Ka wonan toso (meaning - Sit properly)
  • Asew 419A (meaning - In-law 419A)
  • Business Partner
  • Gyina Pintin (meaning - Stand Firm)
  • Bone So Akatua (meaning - Rewards of Evil)
  • Obaatanpa (meaning - Good Mother)
  • Black Star (2006)
  • Otan Hunu Kwah
  • Ma Tricki Wo (meaning - I have tricked you)
  • Agya Koo Trotro Driver (2012)
  • Joni Waka (2012) - Paa Nii
  • Ohia (meaning - Poverty)
  • Away Bus (2019) - Moses
  • Nsem Pii (meaning - Many Issues)
  • Sure banker
  • Bosom Ba
  • Kwadwo Besiah
  • Sika ye Mogya
  • Nyame Bekyere1&2
  • Agya Koo Mechanic
  • Aburokyire Abrabo (meaning - Life Abroad)
  • Agya Koo Bank Manager
  • Asem Aba Fie (meaning - An Issue at Home)
  • Kankan Nyame
  • Onyame Asem
  • Agya Koo Gyae
  • Kayayoo
  • My Soldier Father
  • Obidea Aba (meaning - It's the turn of another)
  • Nnipa Sei Nnipa (meaning - Humans destroy themselves)

References

edit
  1. "Agya Koo, Biography". ghanaweb. Retrieved 2022-09-15.
  2. Kwaku Oteng, Biography- Kofi Adu alias Kote Kesie,Bamboo kote Agya Koo Archived 2016-03-04 at the Wayback Machine, ghanamma, 4 January 2009
  3. 3.0 3.1 Koo lauds President's decision to award him, 2 July 2008
  4. Akan film producers share joy with Egya Koo, Ghana Broadcasting Corporation, 3 July 2008
  5. Arthur, Erica Nana. "Kumawood Actor Agya Brenya reported dead — Starr Fm". Retrieved 2021-10-02.
  6. "VIDEO: Kofi Adu a.k.a. Agya Koo Remarries in London". GhanaStar. 14 June 2016. Retrieved 14 June 2016.
edit