Kofi Annan International Peacekeeping Training Centre

Training den research institution

De Kofi Annan International Peacekeeping Training Centre (KAIPTC) be training centre wey dey Ghana wey dey provide training den research for peacekeeping den peace-operations.[1] Dem establish am for 1998, wey na Maj-Gen. Clayton Yaache dey head am, e formally start operations for 2002 insyd. KAIPTC start ein first full annual training den education cycle for March 2004 insyd, wey e since expand ein curriculum go more than twenty different courses.

Kofi Annan International Peacekeeping Training Centre
institute, military training area
Year dem found am1998 Edit
CountryGhana Edit
Coordinate location5°34′31″N 0°6′47″W Edit
Dema official websitehttp://www.kaiptc.org/ Edit
Map

Demma Objectives

edit

De Centre dey announce ein broad objectives as:

  • Say ego provide mission oriented training for de operational level for Peace Operations insyd for give participants prior to deployment go areas of operation insyd.
  • Say ego provide de operational focus wey go link de basic tactical Peace Operations training dem provide for Koulikoro wey dey Mali under French sponsorship plus de high level strategic training dem provide for de War College wey dey Nigeria.
  • Say ego improve de ability of participants so say dem operate for multinational environments den say ego cooperate plus contingents from oda countries.
  • Say ego keep participants abreast of de nature den complexities of contemporary interstate den intrastate conflicts.
  • Say ego conduct research for dee various facets of peace operations.

Demma International ties

edit

De KAIPTC dey engage for partnerships plus several research den training facilities wey dey world insyd, wey dey include Canada ein Pearson Peacekeeping Centre.

In addition say ego support from ein host country, Ghana, de KAIPTC benefit from assistance wey dey comot from Canada, Denmark, de European Union, France, Germany, India, Italy, Japan, de Netherlands, Norway, Spain, Sweden, Switzerland, ce United Kingdom, den de United States.

Sana spy

edit

References

edit
  1. "Defence". mod.uk. Archived from the original on 2006-10-14.
edit