Kpekpele

cho wey de Gas for Ghana dey chop

Kpekple (dem sanso dey refer am as kpokpoi)[1] be kind of cho wey de Gas for Ghana dey chop during de celebration of Homowo festival, wey be make dem hoot at hunger.[2] Dem dey prepare am plus de primary ingredients of corn meal dem steam den ferment, palm nut den fish dem smoke.[3][4] De chief dey usually sprinkle Kpekple around wey he dey believe say de ancestors go be pleased by de offering.[1]

Kpekpele
food
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydAccra Edit
Coordinate location5°36′13″N 0°11′13″W Edit
Country of originGhana Edit
Map

Ingredients

edit
  • Corn meal
  • Palm nuts
  • Onions
  • Pepper
  • Water
  • Tomatoes
  • Okro
  • Fish
  • Salt

References

edit
  1. 1.0 1.1 Morrill, A. (2009). Thanksgiving and Other Harvest Festivals. Holidays and Celebrations. Facts On File, Incorporated. p. 41. ISBN 978-1-4381-2797-2.
  2. Quartey-Papafio, A.B. "Homowo Festival". ghanaweb.com/GhanaHomePage/.
  3. Asante, M.K.; Mazama, A. (2009). Encyclopedia of African Religion. A Sage Reference Publication. SAGE Publications. ISBN 978-1-4129-3636-1.
  4. Osseo-Asare, F. (2005). Food Culture in Sub-Saharan Africa. ABC-Clio ebook. Greenwood Press. p. 40. ISBN 978-0-313-32488-8.