Krobo people
ethnic group for Ghana insyd
De Krobo people be ethnic group for Ghana insyd. Dem group dem as part of Ga-Adangbe ethnolinguistic group wey dem san so be de largest group for de seven Dangme ethnic groups for Southeastern Ghana. De Krobo be farming people wey occupy Accra Plains, Akuapem Mountains den de Afram Basin.[1]
Krobo people
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Gallery
edit-
Krobo girl wey she dey undertake Dipo ceremony
-
Krobo woman plus tribal mark so say dem go identify am
-
Krobo girl wey she dey dress ein hair, late 19th century
-
Marketplace for Krobo country insyd, late 19th century
-
Krobo beads
-
Powdered glass Krobo beads
-
Krobo bead dem make am fused glass fragments
-
Krobo "dem dey write" bead
References
edit- ↑ Louis Edward Wilson, The Krobo People of Ghana to 1892: A Political and Social History. Ohio University, Center for International Studies, 1991.