Love or Something Like That
Love or Something Like That be 2014 Ghanaian Nigerian film wey Shirley Frimpong-Manso direct am. E dey star John Dumelo, Joselyn Dumas den OC Ukeje. Na de film get ein London premiere for 28 November 2014 for Odeon Cinema.[1] Eget two nominations for de 11th Africa Movie Academy Awards.[2]
Title | Love or Something Like That |
---|---|
Genre | drama film |
Country of origin | Ghana |
Original language of film anaa TV show | English |
Publication date | 28 November 2014 |
Director | Shirley Frimpong-Manso |
Cast
edit- John Dumelo as Alex Walker
- Joselyn Dumas as Kwarley Mettle
- OC Ukeje as Henry Dominic
- Nana Mensah as Asantewaa
- Christabel Ekeh as Sonia
- Eckow Smith-Asante as Psychologist
Plot
editDe film dey tell a story about a newly married couple den de distractions dem face from work shortly after de wedding ceremony. Kwarley Mettle (Joselyn Dumas) have raw sex plus ein boyfriend, Henry Dominic (OC Ukeje) against ein will, two years before she get married. Na dis make am require say ein husby, Alex Walker (John Dumelo) use protection each time dem sleep togeda. Henry den Kwarley san meet after dem admit am to ein hospital for treatment. On recognizing ein ex-girlfriend, Henry immediately lef de hospital widout talking to am. Kwarley go to ein patient file, make she spy wey he get cancer den AIDs. She locate ein home address wey she pay am a visit. As she get der, she tell am about ein disappointment in am.
Reception
editDe film get negative reviews from 360nobs.com, wey dem draw similarities between de film den Tango with Me, anoda film Shirley Frimpong-Manso direct. Dem note say insyd both films, na couples dem find am difficult make dem have sex secof a rape incident. She sanso note extra-marital affair as a buffer effect insyd both films. Tango with Me den Love or Something Like That both end plus de husbies dey feel guilty of dem no be very caring to dema spouse. Additionally, Devil in the Detail, anoda film by dis director, na dem highlight am as having very dialogues as de film during marital advice session to de couple. E sanso criticize Kwarley be flabbergasted after she see Henry for de first time despite she get ein file for ein desk top. Finally, na dem describe de film as having a faulty premise since ebe now very common for couples make dem get HIV test before dem get married for churches insyd, not to mention say na de bride even be a medical doctor.[3]
Kolapo Olapoju of YNaija receive de film plus mixed reviews. E criticize de sex scene insyd de film, wey dey draw similarity plus de ones insyd Devil in the Detail, wey dey describe am as "clumsy and unbelievable" den dey explain dat na John den Joselyn be "clothed from the waist upwards, the lower halves hidden under covered sheets, cavorting and pretending to be having the best sex possible." E fault de storyline as ebe unrealistic buh praise de acting of Joselyn Dumas, as de major outstanding factor insyd de film. E sanso play down de use of Davido ein song insyd de film, as only make e draw Nollywood market.[4]
References
edit- ↑ Agyapong, Vincent (November 12, 2014). "Shirley Frimpong Manso's 'Love Or Something Like That' Finally Comes to London".
- ↑ Badmus, Kayode (June 22, 2015). "Full list of nominations for AMAA 2015".
- ↑ Iwuala, Amarachukwu (June 29, 2015). "#Nollywood Movie Review: Love Or Something Like That".
- ↑ Olapoju, Kolapo (April 10, 2015). "Movie review: 'Love or something like that' makes an effort, but doesn't completely fly".