Manhyia Palace
De Manhyia Palace (Akan language Oman hyia – gathering of de people) be de seat of de Asantehene, as well as ein official residence.[1] Edey Kumasi, de capital of de Ashanti Region. De first palace now be museum. Otumfuor Opoku Ware II wey build de new palace, wey ebe close plus de old one wey de current Asantehene, Otumfuor Osei Tutu II dey use am.
Year dem found am | 1925 |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Kumasi |
Ein location | Kumasi |
Coordinate location | 6°42′13″N 1°36′57″W |
Ein History
editBritain wey build de palace for 1925[2] sam tym afta de Third Anglo-Ashanti War wey happen for 1874 insyd, as de British demolish de original palace wey de Asantes build. Edey say de size of de original palace den de scope of ein contents, wey dey include "rows of books for chaw languages insyd" impress de British menners,[3] bah for de War of the Golden Stool tym insyd, de British demolish de royal palace plus explosives.[4] De palace consequently erect be kilometre from de Centre for National Culture, Kumasi.
Upon de return from exile of de Asantehene Nana Prempeh I from de Seychelles Islands, dem offer de building give am for use as ein residence. Na dis be secof de Asantehene ein exile, na dem burn ein old palace for de Yaa Asentewa War insyd.[5] Na de war be between de British den de Asantes secof de Asantehene refuse say he go offer de Golden stool give de then governor of de Gold Coast. Prempeh I only accept de offer afta say he fini dey pay for de cost of de building.[5] Na Two kings dey stay for de palace insyd, namely Otumfuo Prempeh I den Otumfuo Sir Osei Agyeman Prempeh II, KBE, de 13th den 14th kings of de Asante nation.
Dem convert de old palace go museum for 1995 insyd afta say dem build de new palace. Na Opoku Ware II be de first king wey live for de new palace insyd, wey he stay der till ein death for 1999 insyd. De current Asantehene Barima Kwaku Duah wey ein popular name be Otumfuor Osei Tutu II, currently dey stay for de new palace insyd.[5]
Manhyia Palace Museum
editDem convert de palace wey de British build afta de "War of the Golden Stool" (ein Akan Language be "Sika" = Golden stool = "Dwa") go museum wey de then king, Otumfuo Opoku Ware II officially open am 12 August 1995 insyd.[5] Dem display chaw artefacts for de museum insyd. Dem dey include furniture wey Kings dey use, Nana Sir Osei Agyeman Prempeh II ein bronze head, den sam sketch map of de Asanteman.[5][6] Dem sana get Asanteman ein first television for de museum insyd,[2] as well as life-sized wax effigies of sam of de kings den queens of Asanteman.[5]
Ein Architecture
editDe architecture of de palace be akin give de Kingdom of Asante building plans of de early 1900s. De palace be two-storey building.[5] Both floors get open verandas, wey edey give sam view of de palace ein environs. For 1995 insyd, dem add sam outbuilding plus de original palace so say ego serve as sam gift shop.[5] De palace get large courtyard wey edey showcase statues of great kings wey dem pass den queens of de Ashanti.[5]
Make you sana see
editReferences
edit- ↑ "Manhyia Palace". Ghana Nation. Archived from the original on 16 October 2012. Retrieved 9 May 2011
- ↑ 2.0 2.1 "Manhyia Palace Museum". lonelyplanet.com. Archived from the original on 25 May 2011. Retrieved 9 May 2011.
- ↑ Lloyd (1964), pp. 172–174, 175
- ↑ Raugh, Harold E. (2004). The Victorians at War, 1815–1914: an Encyclopedia of British Military History. ABC-CLIO. ISBN 9781576079256
- ↑ 5.0 5.1 5.2 5.3 5.4 5.5 5.6 5.7 5.8 "The Museum". manhyiapalacemuseum.org. Archived from the original on 11 May 2011. Retrieved 9 May 2011
- ↑ Asanteman is the Asante translation of the Asante Kingdom
External links
edit- Media wey relate to Manhyia Palace at Wikimedia Commons