Manso, Ghana

town wey dey Western Region, Ghana

Manso be sam small town wey dey about 30 km from de port city of Takoradi, wey dey Western Region for Ghana insyd.[1] Ebe de capital of de Amenfi Central district.[2]

Manso
human settlement
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydWestern Region (Ghana) Edit
Coordinate location5°5′15″N 1°50′18″W Edit
Map

Namesake edit

Chaw villages wey dey Ghana insyd dey share de same name.

Transport edit

Manso dey lie for western network of de Ghana Railway Corporation top wey dey de end of double track from Takoradi.

Make you see one dis too edit

  • Transport in Ghana
  • Railway stations in Ghana

References edit

  1. "Touringghana.com-regions-western_region".
  2. "Western Region". ghanadistricts.gov.gh. Retrieved 22 December 2020.