Mohammed Racim
Mohammed Racim (Arabic: محمد راسم, 24 June 1896 – 30 March 1975) be Algerian artist wey found de Algerian School for Miniature Painting plus ein bro, Omar. It still dey exist to dis day.[1]
Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Algeria, France |
Name in native language | محمد راسم |
Birth name | Mohammed Ben Ali Racim |
Name wey dem give am | Mohammed |
Ein date of birth | 24 June 1896 |
Place dem born am | El Biar |
Date wey edie | 30 March 1975 |
Place wey edie | El Biar |
Sibling | Omar Racim |
Languages edey speak, rep anaa sign | French |
Ein occupation | painter, miniature painter, illuminator, drawer |
Award e receive | Officer of the Legion of Honour |
Copyright status as creator | works protected by copyrights |
Biography
editNa dem born Racim insyd The Casbah of Algiers insyd 1896 into a distinguished family of artists,[1][2] wey na dema pre-colonial prosperity be undermined by de French regime ein confiscation of property.[1][3] Insyd 1880, na Racim ein poppie re-establish a wood-carving den copper-working workshop insyd de Casbah of Algiers, wer na ein bro, Omar Racim, engrave decorated tombstones. De Racim family win commissions for decorating public buildings den de pavilions of French colonial exhibitions.[4]
Na dem recognise ein talent for drawing during ein primary education wen na dem give work he dey copy Islamic decorative motifs for de state workshops set up by de Governor Charles Jonnart. By about 1914, Racim discover de works of de Persian, Mughal den Andalusian miniatures dem make for de private use of de Muslim nobility.[1] He evolve a personal hybrid form of expression thru de miniature whereby he go use traditional materials den classical arabesque den calligraphic styles, yet he use dem take frame figurative inserts wey get sam modern features.
As a teenager Racim befriend Nasreddine Dinet, wey advise am on painting de figure den wey help ein obtain commissions make he decorate books plus calligraphic plates. Racim ein main patrons be businessmen den government officials wey dey value ein re-creation for de milieu of old Algeria.[1]
By de late 1930s, he cam turn a major figure insyd Algerian culture. As plus most of ein work, Racim ein "Women at the Cascade" set out an imagined past, before de arrival of de French colonizers, wen na de indigenous be masters of de Maghreb.[5] De people of Algeria, prior to de French arrival, appear insyd ein works as prosperous, given to fine textiles den costumes, den de arts of music, architecture den gardening.[1] In fact, na Roger Benjamin argue say dem fi say Racim ein work wish away de presence of de foreign French settlers insyd ein country. He dey celebrate a pristine Turkish city, no be de industrialized port wey na e result for a century of French modernization. Nonetheless, na he no be an ideologue, wey na dem recognize dat na dem enable ein work by de French scholarly.[6]
Na dem murder Mohammed Racim den ein wifey insyd dema home on 30 March 1975. Na dem bury am plus ein wifey insyd de Thaalibia Cemetery of de Casbah of Algiers.
Tribute
editOn June 24, 2021, Google celebrate ein 125th birthday plus Google Doodle.[7]
References
edit- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 1.4 1.5 Benjamin 2004, 100.
- ↑ Thornton 1985, 250.
- ↑ Benjamin 2002, 59.
- ↑ Benjamin 2002, 60.
- ↑ Benjamin 2004, 101.
- ↑ Benjamin 2004, 105.
- ↑ "Mohammed Racim's 125th Birthday". Google. 24 June 2021.