Nkroful

village wey dey Ghana

Nroful be village wey dey for de Elembelle District for de Western Region for Ghana insyd. Edey locate near Axim wey dey Nzema East Municipal for de Western Region.[1]

Nkroful
human settlement
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEllembelle District Edit
Coordinate location4°57′50″N 2°19′20″W Edit
Map

History edit

As of 2023, de family head of Nkroful be Abusuapanyinli Senza Erzah wey de Chief of Nkroful be Nana Kwasi Kutuah V.[2]

Geography edit

Location

Nkroful dey stand Inlands 5km (3 miles) away from de coastal highway from de Essiama town junction turnoff.[1]

Nkrumah Mausoleum edit

Nkroful be famous as de birthplace of Kwame Nkrumah. Dem born Nkrumah der for de 21st September,1909, wey dem raise am der, wey for 9th July,1972, na dem sanso bury am for der after ein death. Nkroful get de original Nkrumah Mausoleum den monument, wey dey continue dey attract visitors.[1]

De languages dem dey speak insyd Nkroful be Akan (Nzema) den English.

Reference edit

  1. 1.0 1.1 1.2 Nkroful - Ghana West Coast. ghanawestcoast.com.
  2. "We need hospital, potable water, good roads - Nkroful residents cry to government". GhanaWeb. 2023-09-27. Retrieved 2023-09-28.