Patricia Mawuli Nyekodzi
certified pilot wey be Ghanaian
Patricia Mawuli Nyekodzi (dem born am 1988) be de first female Ghanaian certified pilot, aircraft engineer, teacher den trainer den de only female wey qualify to build Rotax Aircraft Engines.
Patricia Mawuli Nyekodzi
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Patricia |
Ein date of birth | 1988 |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | aircraft pilot, aircraft mechanic |
Employer | Kpong Airfield |
Ein Early life
editMawuli grow up for mud shack for Mepe, ebi small rural village wey dey Volta Region of Ghana. She develop de love for flying after say she spend years dey watch planes wey dey pass overhead top.