Pra River (Ghana)

river insyd Ghana

De Pra River bi a river insyd Ghana, de easternmost den de largest of de three principal rivers wey dey drain for de south area of de Volta divide. Rising insyd de Kwahu Plateau wey dey close Mpraeso den flowing southward for 240 km (149.129 mi) through rich cocoa den farming areas den valuable forests insyd de Akan lowlands, de Pra dey enter de Gulf of Guinea east of Takoradi.☃☃ Insyd de 19th century, de Pra dey serve as de border wey dey between de Ashanti Confederacy den de Gold Coast.

Pra River den major tributaries

De Pra gey plentey cataracts, notable bi de Bosomasi Rapids wey dey Anyinabrim, den for most of ein length no bi navigable even by canoe. However, insyd de early part of de twentieth century de Pra dem dey use am extensively to float timber to de coast so say dem go export. Dis trade wey now dem dey carry am by road den rail transportation. De main tributaries bi de Ofin, Anum den Birim rivers. De northern part of de Pra bi still work give artisan gold plus metallic mercury, wey dem dey cause some contamination. de Birim river valley bi major source of diamonds.

Akim Oda bi de commercial centre for de northern Pra basin.

References

edit