Roselle juice

Drink dem make from hibiscus flowers

Roselle juice, e sanso be bissap, wonjo, foléré, dabileni, tsobo, zobo, or sobolo wey dey some parts for Africa inside,[1] sorrel for Caribbean inside, den agua de Jamaica for Mexico inside, be drink wey dem dey make am from Roselle plant ein flowers, Hibiscus ein varieties. Though dem dey sweeten den chill de "juice", technically nu dem dey infuse am wey if dem serve am hot, dem dey bell am hibiscus tea.[2][3][4]

Roselle juice
human food
Subclass ofliquid, drink Edit
CountryNigeria, Mexico Edit
Country of originGhana, Nigeria Edit
Used bydrinking Edit

Description

edit

Dem often dey take Roselle juice refrigerated, e be cool drink for chaw West African countries den de Caribbean inside.[5][6] E be juice wey be dark red-purple colour. De Burkinabes, Senegalese, den Ivorians dey bell am bissap wey de Ghanaians den Nigerians dey bell am sobolo.[7] E dey taste bit grapey den little like cranberry juice wey dem dey serve plus mint leaves.[2]

Preparation

edit

Dem dey prepare Roselle juice plus water, bissap flowers, sugar den sumtimes oda flavoring ingredients like ginger.

  • Make you wash bissap flowers for clean water inside.
  • You fit pour boiling water ova de flowers, or make you put flowers for water inside den allow make e boil, or soak for water inside overnight.
  • If you want mix plus tea grass, you fi boil am together plus de leaves.
  • If you dey use boiling method, comot am from fire.
  • Make you drain plus strainer so say you go separate flowers from flavored water.
  • Sweeten to taste plus sugar (if you no dey use pineapple juice).
  • Make you allow make e cool before you add oda ingredients.
  • You fi add pineapple juice den oda ingredients for dis point.
  • Make you allow make e cool if e be hot, then refrigerate den serve.

References

edit
  1. http://infoboxdaily.com/life/your-food/item/1470-sobolo-bissap-drink
  2. 2.0 2.1 https://www.graphic.com.gh/entertainment/email-from-sandra/my-sobolo.html
  3. https://www.peacefmonline.com/pages/local/health/201507/247840.php
  4. https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/NewsArchive/Reasons-to-drink-more-Sobolo-519653
  5. https://www.myjoyonline.com/ges-investigates-teachers-assault-of-student-who-criticised-her-sobolo-drink/
  6. https://www.peacefmonline.com/pages/local/social/201612/300056.php
  7. https://www.adomonline.com/ges-investigates-teachers-assault-of-pupil-over-sobolo-drink/