Rucachoroi
town wey dey Neuquén Province, Argentina
Rucachoroi be town wey dey de Aluminé Department, Neuquén Province, Argentina, edey locate for altitude of 3,234 meters ova de sea level.[1] Dem name am after de nearby Rucachoroi Lake. Rucachoroi dey mean "house of de parrots" for Mapundungun insyd.[2]
Rucachoroi
Native label | Rucachoroi |
---|---|
Country | Argentina |
Edey de administrative territorial entity insyd | Neuquén Province |
Ein location | Aluminé Department |
Located in or next to body of water | Lago Rucachoroi |
Coordinate location | 39°14′0″S 70°55′0″W |