Samira Suleman

Ghanaian footballer

Samira Suleman (dem born am August 16, 1991) be Ghanaian international footballer wey dey play as forward for Iceland give Víkingur Ólafsvík.

Ein Club career edit

Iceland edit

Suleman go Víkingur Ólafsvík for 2015 insyd wey she make 10 appearance for 2015 season.