Shaida Buari (dem born am 25 July 1982) be Ghanaian businesswoman, philanthorpist, model wey she san be title winner for de 2002 Miss Ghana beauty pageant.[1]

Shaida Buari
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein date of birth25 July 1982 Edit
Ein occupationbeauty pageant contestant, businessperson Edit
Work period (start)2002 Edit

Ein Career

edit

Shaida represent Ghana for de Miss World Pageant for 2003 insyd. As part of ein social responsibility project as title winner, she work plus UNICEF, Right To Play for projects wey dey relate to sensitisation for social stigma wey dey plague HIV/AIDS patients, as well as say she go help educate parents for de importance of certain vaccinations wey go help for curb diseases wey dey young children demma top. Dis exposure make she form ein own Non Profit organization (NGO); Helplink Foundation. Shaida in collaboration plus certain corporate entities successfully pay de hospital bills of sam number of children wey na dem dey hia assistance.[2]

Reference

edit
  1. https://web.archive.org/web/20180813214006/http://www.missghana.com.gh/p2.php
  2. https://web.archive.org/web/20171003225004/https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/boxing/Miss-Ghana-launches-campaign-against-AIDS-34802