Shirley Ayorkor Botchwey
Shirley Ayorkor Botchwey wey dem (born 8 February 1963), be Ghanaian politician wey dey serve as Ghana ein Minister for foreign affairs den regional integration. Ebe Ghanaian presido Nana Akufo-Addo wey appoint am as Minister of Foreign Affairs for 10th January 2017.[1][2] Na she be Member of Parliament give Anyaa-Sowutuom for 2013 go 2021. Wey na she san serve as Deputy Minister of Foreign Affairs den Minister of State give de Ministry of Water Resources, Works and Housing[3] give John Kufuor.[4][5] She be member for New Patriotic Party.
Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Shirley Ayorkor Botchway |
Name wey dem give am | Shirley |
Family name | Botchway |
Ein date of birth | 8 February 1963 |
Place dem born am | Accra |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | politician, office administrator, director |
Position ehold | Minister for Foreign Affairs, Member of the 7th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 6th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 5th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 4th Parliament of the 4th Republic of Ghana |
Academic degree | bachelor's degree, master's degree, diploma, Executive Master of Business Administration |
Work location | Ghana |
Affiliation string | Minister of Foreign Affairs and Regional Integration of Ghana |
Political party ein member | New Patriotic Party |
Candidacy in election | 2012 Ghanaian general election, 2004 Ghanaian general election, 2008 Ghanaian general election, 2016 Ghanaian general election |
Religion anaa worldview | Christianity |
Participant insyd | World Economic Forum Annual Meeting 2020 |
Dema official website | https://ayorkorbotchwey.com/ |
Ein Early life
editDem born Shirley Ayorkor Botchwey for Accra insyd on 8th February 1963.[6] She go secondary school for St. Mary's Girls' Senior High School wey dey Korle-Gonno. She be product for University of Ghana Business School (UGBS), de Ghana Institute of Journalism (GIJ), Ghana Institute of Management and Public Administration (GIMPA), de Pitman's Central College, University of London den University of Westminster wey for United Kingdom (UK) insyd.[7]
She get Executive MBA, (Project Management option), MA in Public Communication, Bachelor of Laws Degree (LLB), Diploma in Public Relations and Advertising wey she sanso get certificate for Marketing Management.
Ein Political life
editFor de last NPP administration for Presido John Agyekum Kufuor unders, na Hon Ayorkor Botchwey serve as Deputy Minister give Foreign Affairs, Information, wey na she sana dey serve for Trade and Industry ministries. She be fourth term legislator wey she represent de most populous constituency for country insyd, Weija, for two terms til dem demarcate am. She serve ein second term, wey she dey represent de people wey dey Anyaa/Sowutuom.[8] She nogo run for re-election for de 2020 general plus parliamentary elections.[9]
For party level, Hon. Minister dey serve as spokesperson give Foreign Affairs for 2009 plus 2013 dema middle.
For dat same period,na she be Ranking Member give de Parliamentary Select Committee on Foreign Affairs plus subsequently, de Appointments, Defence and Interior Committees give Parliament
Na she be member for ECOWAS dema Parliament for 2013 – 2017, na Hon. Shirley Ayorkor Botchwey work plus ein colleagues so sey dem go assist de Community Parliament for dema advisory role give considering matters wey dey concern de region particularly for issues wey dey relate fundamental human rights plus freedom, as na she dey make make recommendations to institutions plus organs of ECOWAS. Na she sana serve as Vice Chair give de NEPAD & APRM Committees.
Currently she dey sit for de Communication plus de Gender and Children Committees for Parliament wey she dey work plus ein colleague members so sey dem go look matters wey dey relate communications generally plus examine all gender and children focused issues so sey dem go ensure dem add am for all appropriate legislation. for de list wey dem present give parliament for dema approval for 21st January 2021, by Ghana ein president Nana Akuffo-Addo, dem nominate Shirley Ayorkor Botchwey as minister for Foreign Affairs and Regional Integration.[10]
Ein Career
editBefore sey she enter frontline politics, na Shirley be consultant give de Ministry of Tourism Marketing and Communications Company.Na she sanso be de managing director give Dynacom Limited.[11]
As she be practitioner of public administration, she sana work give various organizations such as Worldspace Ghana, the Divestiture Implementation Committee, Glaxo Group Research den Hodge Recruitment.[6]
Shirley currently be de Chairperson give ECOWAS dema Council of Ministers plus de Minister for Foreign Affairs and Regional Integration give Ghana.[12]
Ein life matter
editShirley Ayorkor Botchwey be single mother wey she get two kiddies.[13][14] She be Christian wey be Anglican by denomination.
References
edit- ↑ "Ayorkor Botchway is Foreign Affairs Minister-Designate". GhanaWeb. 9 January 2017. Retrieved 2017-01-11.
- ↑ "Chinese Ambassador Pays Farewell Visit To Foreign Minister". DailyGuide Network. 2020-06-05. Retrieved 2020-06-05.
- ↑ "Ministry of Water Resources, Works & Housing". ghana peacefmonline. Retrieved 2023-06-13.
- ↑ "Members of Parliament". www.parliament.gh. 6 March 2014. Archived from the original on 8 November 2016. Retrieved 24 March 2024.
- ↑ "Ayorkor Botchway targets 50k victory margin". Retrieved 2016-09-05.
- ↑ 6.0 6.1 "Shirley Ayorkor Botchwey, Biography". ghanaweb. Retrieved 2021-01-22.
- ↑ "Minister – Ministry Of Foreign Affairs and Regional Integration". Retrieved 2021-01-22.
- ↑ "Minister – Ministry Of Foreign Affairs and Regional Integration". Retrieved 2021-01-22.
- ↑ "Shirley Ayorkor Botchwey pulls out of Anyaa-Sowutuom NPP primaries". The Independent Ghana. 2020-02-25. Retrieved 2020-04-25.
- ↑ "Akufo-Addo presents first list of ministers for his second term to parliament - MyJoyOnline.com". Myjoyonline. Retrieved 2021-01-22.
- ↑ "Ghana MPs - MP Details - Botchwey, Shirley Ayorkor". Ghana MPs. Retrieved 2020-12-08.
- ↑ "Guinea coup: Alpha Condé still in shock – Ayorkor Botchwey". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2021-09-15. Retrieved 2021-09-16.
- ↑ "I am a grandmother and single - Shirley Ayorkor-Botchwey". ghanaweb. 2021-02-11. Retrieved 2021-02-11.
- ↑ "Shirley Ayorkor Botchwey – Foreign Affairs - Government of Ghana". Government of Ghana. Retrieved 2019-05-13.