Sunyani West District

District insyd Bono Region, Ghana

Sunyani West District bi one of de twelve districts for de Bono Region, wey dey Ghana.[1] Originally na ebi part of de den-bollar Sunyani District for 10 March 1989; wey until de northwest part for de district wey dem split am off go create Sunyani West District for 1 November 2007 (effectively 29 February 2008); thus ein remaining part wey dem retain am as Sunyani District (which dem latar upgrade am to municipal assembly status den dem rename am as Sunyani Municipal for dat same year).[2] De district assembly be located for de western part of Bono Region den egey Odumase as ein capital town.[3]

Sunyani West District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydBono Region Edit
Coordinate location7°22′0″N 2°19′0″W, 7°22′0″N 2°19′0″W Edit
Districts wey dey Bono Region

Tertiary institution

edit

Sunyani West bi notable for de Bono Ahafo Region as edey host ein first University for de region insyd.[4] De Catholic University of Ghana, Fiapre dey drag students for de whole country den other country wey edey transform de Fiapre township over years. Fiapre bi now occupied by de elite group sake of de students wey dey for both Catholic University College den University of Energy and Natural Resources.[5] Even though de University of Energy and Natural Resources no dey officially declared say edey for Sunyani West, buh ein geographical location bi part of de district wid ein main campus planned to be situated for Nsoatre wey esan dey insyd de Sunyani West.

Senior High Schools

edit

Sunyani West gey four public Senior High Schools wey eserve students wey dey de Bono Region den beyond. De renowned Notre Dame Girls bi one of de preferred choice for girls wey Ghana.

  • Odomaseman Senior High School
  • SDA Senior High School
  • Notre Dame Girls Senior High School
  • Sacred Heart Senior High School

References

edit
  1. https://web.archive.org/web/20120323051508/http://ghanadistricts.gov.gh/home/?_=27&sa=3399
  2. https://statsghana.gov.gh/regionalpopulation.php?population=MTMxOTU3MTAxOC44MjU=&&Bono&regid=2
  3. https://swda.gov.gh/
  4. https://www.cug.edu.gh/
  5. https://uenr.edu.gh/