Transport in Ghana

System of transport insyd Ghana

Dem dey accomplish Transport in Ghana for road, rail, air den water top. Ghana hin transportation den communication networks dey centre for de southern region inside, especially de areas wey dem dey produce gold, cocoa den timber. Dem dey connect de northern den central areas thru major road system.

Transport for Ghana inside

Transport investment wey dem increase dey help increase de number of fresh vehicle registrations den transportation alternatives wey dey include rail, road, ferry, marine den air.