Tuobodom
Place insyd Bono East Region, Ghana
Tuobodom bi capital for de Techiman North District wey de den President of Ghana, Professor John Evans Atta Mills created.[1] De inhabitants for de town bi mainly farmers plus some percentage bi traders den govament workers. Tuobodom gey some adjoining towns liyk Aworowa, Buoyem, Offuman, Tano Boase den ein environs. Demma main crop wey de farmers dey grow bi Tomato den green pepper . Tomato den green pepper dem dey grown on large scale for de town insyd wey edey helps support demma livelihood.[2][3]
Tuobodom
Continent | Africa |
---|---|
Country | Ghana |
Capital of | Techiman North District |
Edey de administrative territorial entity insyd | Techiman North District |
Located in time zone | UTC±00:00 |
Coordinate location | 7°38′0″N 1°54′0″W |