Umaru Sanda Amadu

broadcast journalist

Umaru Sanda Amadu dey work plus Citi FM and Citi TV for Ghana inside. E dey host Eyewitness News for Citi FM and Citi Newsroom for the Citi TV side.

Umaru Sanda Amadu
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Ein date of birth1987 Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish, Twi, Hausa Edit
Ein occupationbroadcast journalist Edit
Educate forUniversity of Media, Arts and Communication Edit

E saa dey host the weekly FaceToFace. Dis program dey focus on persorn ein life den things. For ein work inside nu erh, dem dey call Umaru Sanda Amadu sey ebi 'Cowboy Journalist'. De name dey comot when na he dey follow cows for bush inside before e come turn journalist.

Ebi the last born for seven children; e get threee boys and fu. He is the youngest of seven children – three brothers and four sister wey all of them no go school except am.

Ein Education

edit

Umaru Sanda Amadu plete ein primary for Asutsuare Junction D/A Basic Skuul wey e dey der Shai Osudoku District for der Dangme West of the Greater Accra Region. As he plete ein 2003, he get district scholarship wey e take go learn for Tema Secondary School.

He go do Diploma in Communication Studies (2008–2010) for Ghana Institute of Journalism. Umaru do ein top-up for Ghana Institute of Journalism (GIJ) where e get ein Bachelor of Arts Communications [Journalism option] (2012 and 2014).

Ein Career

edit

Umaru Sanda start ein journalism for Ashiaman-based Sena Radio and Accra-based TV3 as intern. In 2010 he joined Citi FM as a national service personnel wey e do plenti things like producing Eyewitness News, Citi Breakfast Show, Citi Prime News, and the weekend news analysis show The Big Issue, which he later served as an anchor.

The 'cowboy journalist' ever work plus The Globe newspaper, citifmonline.com and citinewsroom.com wey dem all get de same owner.

He dey host programs like Eyewitness News on radio and CitiNewsroom on TV. He san dey host FaceToFace on Citi TV.

Media awards
Year Award Result
2012 Radio for Peace Building – Africa award held in Kigali Rwanda for his documentary titled The Fulani Revealed. Won
2012 Road Safety Awards, Ghana’s National Roads Safety Commission Won
Best SDG Reporter 17th Ghana Journalists Association Awards Won
2014 Water, Sanitation and Hygiene (WASH) Media Awards organized by the Stockholm International Water Institute

SIWI of Sweden and the Water Supply and Sanitation Collaborative Council (WSSCC)

Won
2017 Radio Personality of the Year at the Muslim Achievers Awards 2017 Won