Upper West Region
De Upper West Region of Ghana dey locate for de north-western corner of Ghana[1] wey Upper East Region dey border am for de east, Northern Region for de south den Burkina Faso for de west den north. De Upper West regional capital den largest settlement be Wa. De then Head of State, Flight-Lieutenant Jerry Rawlings wey create de Upper West for 1983 insyd under de Provisional National Defense Council (PNDC) military regime insyd. Dem carve de area out of de former Upper Region, wey now be de Upper East Region. For about thirty-five years, e remain de youngest region of Ghana til 2018 wen de Nana Addo Dankwa Akufo-Addo government create six more regions; hence increase de total number of administrative regions for de country insyd go sixteen.
Continent | Africa |
---|---|
Country | Ghana |
Capital | Wa |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana |
Coordinate location | 10°20′0″N 2°15′0″W |
Dey share bother plus | Upper East Region, North East Region, Savannah Region |
Tourism
editDe Wechiau Hippopotamus Sanctuary dey locate southwest of Wa, along de Black Volta River wey dey de Wa West District. De Gwollu Wall wey dey de Sissala District dey serve as de hometown of one of Ghana ein past presido - Dr. Hilla Limann.[2]
Cuisine
editDe staple food of de people of de Upper West Region be sao anaa Tuo Zaafi for de local dialect insyd, wey often dem dey abbreviate am TZ anaa T-Zed for English insyd.[3]
Economy
editDe major economic activity of de Upper West Region be agriculture. Crops grown wey dey include corn, millet, peanuts, okra, shea tree, den rice. Dem dey raise sheep, goats, chickens, pigs den guinea fowl for meat den eggs. Secof de region ein dry season be long, e dey extend roughly from October go May, chaw people dey leave de region go job for de southern part of Ghana for at least part of de year.
Sports
edit- All Stars FC, Premier League Football
Administrative divisions
edit# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Population |
---|---|---|---|---|
1 | Daffiama-Bussie-Issa | Issa | Ordinary | |
2 | Jirapa | Jirapa | Municipal | |
3 | Lambussie-Karni | Lambussie | Ordinary | |
4 | Lawra | Lawra | Municipal | |
5 | Nadowli-Kaleo | Nadowli | Ordinary | |
6 | Nandom | Nandom | Municipal | |
7 | Sissala East | Tumu | Municipal | |
8 | Sissala West | Gwollu | Ordinary | |
9 | Wa East | Funsi | Ordinary | |
10 | Wa Municipal[4] | Wa | Municipal | |
11 | Wa West | Wechiau | Ordinary |
Notable natives
editProminent den famous citizens of Upper West Region dey include:
- President Dr. Hilla Limann wey komot Gwollu,
- Al-Haji Amin Amidu Sulemana wey komot Jawia
- Kuoro E. K. Mumuni Dimbie wey komot Wallenbelle
- Hon. Bede Ziedeng wey komot Lawra
- Cardinal Peter Poreku Dery wey komot Nandom,
- Peter Nanfuri wey komot Jirapa,
- Kwesi Nyantakyi wey komot Wa,
- Samini wey komot Wa-Sombo,
- Wiyaala wey komot Funsi
- Naa Polku Konkuu Chiir wey komot Nandom
- Naa (Dr.) Puore Puobe Chiir wey komot Nandom
- Rear Admiral Chemogoh Kevin Dzang (MSG) wey komot Nandom
- Benjamin Kunbuor wey komot Nandom,
- Rt. Hon. Alban Sumana Kingsford Bagbin wey komot Sombo
- Former Deputy Regional Minister Kale Cezario
- Lawyer Wahid Bampuori-Iddrisu wey komot Wa
- Ambrose Dery wey komot Nandom
- Chief Simon Diedong Dombo wey komot Jirapa
- Justice Yonni Kulendi wey komot Issa
- Sangu Delle wey komot Nandom
- Maazu Dramani Bayuoni wey komot Tumu
- Hon.Dr.Rashid Pelpuo wey komot Wa
- Prof. Frederick McBagonluri
- Dr. Samad Dimbie wey komot Wallenbelle
- Dr. Frederick Dudimah wey komot Sakai
Festivals of de Upper West Region
editFestivals wey dey take place for de Upper West Region insyd dey include:[5]
- Damba Festival
- Dumba Festival
- Paaragbiele Festival
- Kobine Festival
- Kakube Festival
- Gologo/Golib Festival
- Fao Festival
- Samanpiid Festival
- Feok Festival
- Adaakoya Festival
- Kuure Festival
- Tengana Festival
- Boaram Festival
References
edit- ↑ https://citinewsroom.com/2021/05/sissala-west-mp-laments-exclusion-of-sissala-areas-from-eu-funded-road-projects/
- ↑ ghanadistricts.com
- ↑ https://www.tasteatlas.com/tuo-zaafi
- ↑ https://www.myjoyonline.com/contractors-who-do-shoddy-work-to-pay-more-for-maintenance-roads-minister-warns/
- ↑ https://touringghana.com/upper-west-region/