Atiwa West (Ghana parliament constituency)
constituency wey dey Eastern Region for Ghana insyd
Atiwa West be one of de constituencies wey dey represent for de Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past the post system of election. De Atiwa West constituency dey de Atiwa District of the Eastern Region of Ghana.
Atiwa West Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Dem locate for de administrative territorial entity insyd | Central Region, Eastern Region (Ghana) |
Dema Boundaries edit
De seat dey entirely for de Atiwa District of de of the Eastern Region of Ghana insyd.
Members wey dey Parliament edit
Election | Member | Party |
---|---|---|
2016 | Kwasi Amoako-Attah | NPP |
Elections edit
Party | Candidates | Votes | % |
---|---|---|---|
NPP | Kwasi Amoako-Attah | 16,980 | 78.43 |
NDC | Joseph Owusu Sarpong | 4,519 | 20.87 |
CPP | Justice Yeboah | 152 | 0.70 |
Make you see dis one too edit
- List of Ghana Parliament constituencies
- List of political parties in Ghana
References edit
- ↑ FM, Peace. "Ghana Election 2016 Results - Atiwa West Constituency". Ghana Elections - Peace FM. Retrieved 2018-04-14.