Central Region (Ghana)
De Central Region be one of de sixteen administrative regions wey dey Ghana insyd. Edey border plus Ashanti den Eastern regions to ein north, Western region to ein west, Greater Accra region to ein east, den to ein south by de Gulf of Guinea. De Central Region be renown for ein plenty elite high schools den ein economy sake of plenty industrial minerals den tourism dey der. De Central region dey boast sake of plenty tourist attractions such as castles, forts den beaches wey dey along de region ein coastline.
Country | Ghana |
---|---|
Capital | Cape Coast |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana |
Located in time zone | Greenwich Mean Time |
Coordinate location | 5°30′0″N 1°0′0″W |
Dey share bother plus | Western Region (Ghana), Ashanti Region, Eastern Region (Ghana), Greater Accra Region, Western North Region |
Language dem use | Nkonya, Adele, Efutu, Tafi |
Economy den tourism
editDe Central Region be hub for education, plus some of de best schools insyd de country. De region ein economy be dominate by services wey dey follow by mining den fishing. Cape Coast Castle den Elmina Castle be prominent UNESCO World Heritage Sites den serve as a reminder for de Trans-Atlantic slave trade. De Central Region be major center for tourism insyd Ghana den edey plenty beaches den national parks (Kakum National Park).[1] U.S. President Barack Obama ein first international trip for de world be de city of Cape Coast insyd 2009.
Public Universities
edit- University of Cape Coast
- University of Education, Winneba
- Cape Coast Technical University
Private Universities
edit- KAAF University College
- Marysons College, Cape Coast
- Pan African Christian University College
- Nduom School of Business and Technology
Training Colleges and Technical Universities
edit- Ola College of Education, Old Elmina Road, Cape Coast
- Presbyterian College of Education
- Gladmond Vocational Institute, Abura/Asebu/Kwamank
- Methodist Voc Trg Centre, Abura/Asebu/Kwamank
- Archbishop Porter's Polytechnic, Cape Coast
- Fosu College of Education, Assin Fosu.
- Komenda College of Education, Komenda.
- Assinman Nursing and Midwifery Training College
- Cape Coast Nursing and Midwifery Training College
- Police Command and Staff Training College, Winneba
- College of Community Nursing, Winneba
Senior High Schools
edit- Aburaman Senior High School, Abura/Asebu/Kwamankese
- Academy of Christ the King, Cape Coast
- Adankwaman Sec/Comm, Assin Darman
- Adisadel College
- Aggrey Memorial Senior High School, Cape Coast
- Apam Senior High School
- Assin Manso Senior High School, Assin Manso
- Assin North Sec/Tech, Assin Asempanaye
- Assin Nsuta Senior High School, Assin Nsuta
- Assin State College, Assin Bereku
- Awutu-Winton Senior High School, Awutu/Efutu/Senya
- Besease Sec/Comm, Ajumako Besease
- Boa-Amponsem Senior High School, DUNKWA-ON-OFFIN
- Breman Asikuma Senior High School, Asikuma/Od/Brakwa
- Charity Comm Sch, Twifo Hemang
- Charity International Senior High School, Gomoa Manso
- Diaso Senior High School, Upper Denkyira
- Dunkwa Sec/Tech, Dunkwa -On-Offin
- Edinaman Day Senior School, Edin/Kom/Eguafo
- Effutu Sec/Tech, Cape Coast
- Ekumfi T.I Ahmadiyya Senior High School, Ekumfi Ekroful
- Eguafo-Abrem Senior High School, Edin/Kom/Eguafo
- Enyan Denkyira Senior High, Abura/Asebu/Kwamankese
- Eyan Denkyira Senior High School, Ajumako/Enyan/Esiam
- Ghana National College
- Gomoa Sec/Tech, Gomoa
- Holy Child High School, Ghana
- Insaanyya Senior High Business School, Kasoa
- Jukwa Senior High, Twifo Hemang
- Komenda Senior High School Edin/Kom/Eguafo
- Kumfi T. I Ahmadiiyya Senior High, Abura/Asebu/Kwamankese
- Kwanyako Senior High School, Agona Kwanyako
- Kwegyir Aggrey Senior High School
- Mando Day Senior High School, Ajumako/Enyan/Esiam
- Mankessim Sec/Tech, Mankessim
- Mfantsiman Girls' Senior High School
- Mfantsipim School
- MOSECO, Kasoa
- Nsaba Presby Senior High, Agona Nsaba
- Nyakrom Day Senior High, Agona Nyakrom
- Nyankumase Ahenkro Senior High, Fante Nyankomase
- Obama College, Mankessim
- Obiri Yeboah Senior High, Assin Fosu
- Obrakyere Sec/Tech Awutu/Efutu/Senya
- Odoben Senior High, Asikuma/Od/Brakwa
- Oguaa Sec/Tech, Cape Coast
- Pank Secondary Business College, Awutu Bawjiase
- Potsin T.I Ahm Senior High School, Gomoa Potsin
- S.D.A Senior High School, Gomoa Manso
- Saltpond Meth. Senior High, Saltpond
- Sammo Senior High School, Cape Coast
- Senya Senior High
- St. Augustine's College (Cape Coast)
- Swedru School of Business, Agona Swedru
- Swedru Senior high, Agona Swedru
- University Practice Senior High School
- Wesley Girls' High School
- Winneba Senior High, Winneba
- Moree Senior High Technical School
Cuisine
editDe Central Region be well known for ein varied choices for food insyd. . Etsew den Fantefante (fresh fish palm oil stew) be dema main dish wey dem dey enjoy more tyms. Kenkey den Fufu be chow wey dem dey eat plus variety of sauces, stews, den soups. Seafood be commonly eaten across de Central Region.
Administrative divisions
editDe political administration for de region be thru de local government ein system. Under dis administration system, dem divide de region into 22 MMDA's (wey edey made up of 1 Metropolitan, 7 Municipal den 14 District Assemblies).[2] Each District, Municipal or Metropolitan Assembly, be administer by Chief Executive, wey dey rep de central government buh edey derive ein authority from de Assembly wey presiding member wey dem elect am from among de members themselves be dema head. De current list dey follow:
District | Capital | Constituency | Member of Parliament | Party |
---|---|---|---|---|
Abura Asebu Kwamankese | Abura-Dunkwa | Abura-Asebu-Kwamankese | Elvis Morris Donkoh | NPP |
Agona East | Nsaba | Agona East | Queenstar Pokua Sawyerr | NDC |
Agona West Municipal | Agona Swedru | Agona West | Cynthia Mamle Morrison | NPP |
Ajumako Enyan Essiam | Ajumako | Ajumako-Enyan-Essiam | Cassiel Ato Baah Forson | NDC |
Asikuma Odoben Brakwa | Breman Asikuma | Asikuma-Odoben-Brakwa | Alhassan Kobina Ghansah | NDC |
Assin Central Municipal | Assin Foso | Assin Central | Kennedy Ohene Agyapong | NPP |
Assin North | Assin Bereku | Assin North | James Gyakye Quayson | NDC |
Assin South | Nsuaem Kyekyewere | Assin South | John Ntim Fordjuor | NPP |
Awutu Senya East Municipal | Kasoa | Awutu-Senya East | Mavis Hawa Koomson | NPP |
Awutu Senya West | Awutu Breku | Awutu-Senya West | Gizella Tetteh Agbotui | NDC |
Cape Coast Metropolitan | Cape Coast | Cape Coast North | Kwamena Minta Nyarku | NDC |
Cape Coast South | Kweku George Ricketts-Hagan | NDC | ||
Effutu Municipal | Winneba | Effutu | Alexander Afenyo-Markin
(Deputy Majority Leader) |
NPP |
Ekumfi | Apam | Ekumfi | Abeiku Crenstil | NDC |
Gomoa East | Potsin | Gomoa East | Desmond De-Graft Paitoo | NDC |
Gomoa Central | Afransi | Gomoa Central | Naana Eyiah Quansah | NPP |
Gomoa West | Esakyir | Gomoa West | Richard Gyan Mensah | NDC |
Komenda-Edina-Eguafo-Abirem Municipal | Elmina | Komenda-Edina-Eguafo-Abirem | Samuel Atta Mills | NDC |
Mfantsiman Municipal | Saltpond | Mfantseman | Ophelia Hayford | NPP |
Twifo Atti Morkwa | Twifo Praso | Twifo-Atii Morkwaa | T.D. David Vondee | NDC |
Twifo/Heman/Lower Denkyira | Hemang | Hemang Lower Denkyira | Bright Wireko Brobbey | NPP |
Upper Denkyira East Municipal | Dunkwa-on-Offin | Upper Denkyira East | Festus Awuah Kwofie | NPP |
Upper Denkyira West | Diaso | Upper Denkyira West | Daniel Ohene Darko | NDC |
Notable citizens
editNotable citizens insyd Central region | ||
---|---|---|
# | Name | Home Town |
1 | Nana Ato Arthur | Elmina |
2 | George Amoh | Dunkwa-Offin |
3 | Ishmael Yartei | Agona Swedru |
4 | Yvonne Nelson | Cape Coast |
5 | Jackie Appiah | Cape Coast |
6 | Menaye Donkor | Agona Asafo |
7 | Paul Boateng | Cape Coast |
8 | Van Vicker | Cape Coast |
9 | Majid Michel | Cape Coast |
10 | Michael Essien | Cape Coast |
11 | John Mensah | Cape Coast |
12 | Lydia Forson | Cape Coast |
13 | Kwesi Amissah-Arthur | Cape Coast |
14 | Paa Kwesi Nduom | Elmina |
15 | Asamoah Boateng | Kormantse |
16 | John Evans Atta Mills | Cape Coast |
17 | Kwabena Kwabena | Gomoa Mpota |
References
edit- ↑ "Story Map Series". www.arcgis.com. Retrieved 2021-07-20.
- ↑ "Central Region". GhanaDistricts. Retrieved 11 December 2017.