John and John

2017 Ghanaian film

John and John be Ghana movie wey feature two paddies wey dem dey bell John. One John deceive one man, sell am fake gold. Dem two paddies dey run away plus de money, buh dema car break down, dem lodge for guest house. As dem dey take de money from dema bag, e fall down, cause trouble among de guests den workers for hotel, everybro wan steal de money.[1][2][3][4][5]

John and John
film
TitleJohn and John Edit
Genrethriller film Edit
Country of originGhana Edit
Original language of film anaa TV showEnglish Edit
Publication date2017 Edit
DirectorKofi Asamoah Edit

Something wey go interest you be say, de film be complete copy, no permission, of South African film wey dem dey call Skeem, wey Tim Greene write den direct for 2011.[6] For 2017, Ghana journalists reach out to Greene make dem verify Asamoah ein talk say he get permission make he copy de movie, buh he no get. Asamoah gree say he go buy de remake rights, buh he no do am. Nobody take legal action, secof de cost make dem pursue intellectual property case against Asamoah no go make sense.

Cast

edit

References

edit
  1. Osafo-Nkansah, Eugene. "Cast And Crew of "JOHN AND JOHN" Movie To Be Chauffeur Driven In Kantanka Cars". Peacefmoline. Eugene Osafo-Nkansah. Retrieved 10 November 2018.
  2. JOHN AND JOHN FULL MOVIE YouTube, retrieved 2019-11-04
  3. "'John And John' Review - Kofas Media's Well Scripted, Well Acted And Well Directed Story Of Greed Ticks All The Boxes". GhanaCelebrities.Com. 2017-04-21. Retrieved 2019-11-04.
  4. "Movie theft: These things happen, Ghanaians love 'John & John' – Kofas". www.myjoyonline.com. 2017-08-02. Retrieved 2019-11-04.
  5. "Movie fans disappointed over 'John & John'". www.myjoyonline.com. 2017-04-20. Retrieved 2019-11-04.
  6. SKEEM vs JOHN & JOHN, retrieved 2020-01-24