Kade
town wey dey Eastern Region, Ghana
Kade be town wey be capital of Kwaebibirem Municipal for Eastern Region for Ghana insyd.[1] De population for Kade for year 2013 be 16,542 people.[2]
Kade
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana), Kwaebibirem Municipal District |
Coordinate location | 6°5′59″N 0°50′16″W |
Geography
editKade dey get some kind important place wey dem dey mine gold well well. E dey like 120 km from Accra sef.[1]
Transport
editTrain
editKade be de terminus for Ghana railway branch off de central line, dem build am make e serve de Kade mine.[1]
Sports
editDe football team Kade United F/C dey base for dis town insyd.
Education
editKade get some senior high technical school (KASSTECH).
References
edit- ↑ 1.0 1.1 1.2 Kwaebibirem district
- ↑ "World Gazetteer online". World-gazetteer.com. Archived from the original on 2012-01-11.
External links
editWikimedia Commons get media wey relate to Kade (Ghana).