Kwaebibirem Municipal District
municipal District wey dey Eastern region for Ghana insyd
Kwaebibirem Municipal District be one of de thirty-three districts wey dey Eastern Region for Ghana insyd.[1][2] Dem originally create am as sam ordinary district assembly for 1988 insyd as na ebe known as Kwaebibirem District, wey dem create from de former West Akim District Council. However for 6 February 2012 insyd (effectively 28 June 2012), dem split off de southern part of de district wey dem create de Denkyembour District; dat be say dem retain de remaining part as Kwaebibirem District. Later, dem elevate am go municipal district assembly status for 15 March 2018 insyd wey ecam turn Kwaebibirem Municipal District. De municipality dey de southern part of Eastern Region wey Kade be ein capital town.[3]
Kwaebibirem Municipal District
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Coordinate location | 6°13′0″N 0°54′0″W |
List of settlements wey dey
editSettlements of Kwaebibirem Municipal District[3] | |||
No. | Settlement | Population | Population year |
---|---|---|---|
1 | Akim-Wenchi | ||
2 | Apinamang | ||
3 | Anweaso | ||
4 | Asempanaye | ||
5 | Afreseni – Camp | ||
6 | Afreseni | ||
7 | Aworokrom | ||
8 | Asibey-Nkwanta | ||
9 | Akwatia | 23,766 | 2013 |
10 | Asibeykrom | ||
11 | Amakom | ||
12 | Asuokor | ||
13 | Attakrom | ||
14 | Aponaponso | ||
15 | Adugyama | ||
16 | Kade | 16,542 | 2013 |
17 | Kumawu | ||
18 | Bonkrom | ||
19 | Nyehwee | ||
20 | Kunsu | ||
21 | Abodum |
Sources
editReferences
edit- ↑ "Kwaebibirem-ghanadistricts". Archived from the original on 2013-10-29. Retrieved 2012-12-29.
- ↑ "Malaria is endemic in most communities – Deputy Public Health Director". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2021-05-20. Retrieved 2021-05-20.
- ↑ 3.0 3.1 "Ghana: Administrative Division (Regions and Districts) - Population Statistics, Charts and Map". www.citypopulation.de. Retrieved 2024-05-21.